Posted: at | |
| |||||
i dey com mak i go see my Gf Reply
| |||||
![]()
| |||||
interesting my boy Reply
| |||||
the guy was rite why the organizer didnt pay him the return ticket fee u guys knw u can never trust those thief in Nigeria if the guy was an america artist he will not be treated that way man no man that is why make we dey behave well treat ur broda the rite way it was a gud action Reply
| |||||
hmmmm. ReplyNa ghetto boy im be naaa. Una even lucky say im no tro blow
| |||||
abeg mek una liv nacto c na big boi em bi.if i pain u get mama wey get mouth lyk nacto c mama Reply
| |||||
Quote from: ugoma79 on 9-11-2011 12:22 AM NA ONLY HIM GET MAMA,WEY DEY 4 GOVT,,,EWUUUUU ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
e easy to be mummy's boi Reply![]()
| |||||
Quote from: mallorca on 9-11-2011 01:37 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() if area boi stop u....call ur mama make e come rescue you nah......nonsense
| |||||
Quote from: Miss_precious on 9-11-2011 09:22 AM Rubbish...na only you get mama ni miss P....leave mr 10 over 10 oooooo, this country na man know man oooo ![]() ![]()
| |||||
Quote from: eskor9 on 9-11-2011 12:13 PM hmmmm. Na ghetto boy im be naaa. Una even lucky say im no tro blow ![]() ![]() ![]() Quote from: Ecto on 9-11-2011 05:04 AM Who him Be?
| |||||
Mumu boy i no blame am Reply
| |||||
Quote from: pacy on 9-11-2011 04:25 AM It is only in Nigeria such things can happen.....local champion for realQuote from: eskor9 on 9-11-2011 12:13 PM hmmmm. Na ghetto boy im be naaa. Una even lucky say im no tro blow ![]() ![]() ![]() Quote from: Ecto on 9-11-2011 05:04 AM Who him Be?
| |||||
Real Fooloish ReplyIf you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔
| |||||
na small pickin dey worry d fool Reply
| |||||
he done phyuk up big time,anyways na so small boys mk dem wnt to belong dey do.not be new tin na Reply
| |||||
not big fool bt senseless Reply![]()
| |||||
I Beg make una leave mummy's pikin b4 he arrest all of una. Mtccheeeewww. Reply
| |||||
Naeto na anum pama. So if e mama no dey, him no go fit do anything abi? Shekina like am ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech