too much gramma no good (Page 2)

Date: 19-12-2011 11:34 am (13 years ago) | Author: rakel nkeiru
1 [2] 3 4 5 ... 10
- rakelly at 19-12-2011 04:50 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin na now u knw
Posted: at 19-12-2011 04:50 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 19-12-2011 04:52 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Monsol on 19-12-2011 04:33 PM
Thunder blast ur mouth there! Why u wan snatch anoda babe guy. u no dey fear? wait make i come met u there...........

wetin be ur own?
who tell u say i be another person babe?
na she i love abeg
so make u no disturb us ooooo  Angry Angry Angry Angry

Posted: at 19-12-2011 04:52 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 19-12-2011 04:54 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 19-12-2011 04:37 PM
go find ur own
Kiss Kiss Kiss Kiss
my baby, no mind that intruder

Posted: at 19-12-2011 04:54 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 19-12-2011 04:54 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Monsol on 19-12-2011 04:20 PM
Na the fermented frog juice wey two of una drink na im dey worry una. Yeyeses.


i go tear u better slap now  Angry Angry Angry

Posted: at 19-12-2011 04:54 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Monsol at 19-12-2011 04:56 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 19-12-2011 04:52 PM
wetin be ur own?
who tell u say i be another person babe?
na she i love abeg
so make u no disturb us ooooo  Angry Angry Angry Angry

I know say no be clear eye u take dey talk. she don put spammer for u to chop. No worry i don arrange with powerful pastor
to cure u. this one no be true Love na Rove.
Posted: at 19-12-2011 04:56 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 19-12-2011 04:56 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on 19-12-2011 04:49 PM
rakelly and skypon una crase well well

shebi u see as u small eh?
i go just carry u put for pocket  Angry Angry Angry Angry

Posted: at 19-12-2011 04:56 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 19-12-2011 04:57 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Monsol on 19-12-2011 04:56 PM
I know say no be clear eye u take dey talk. she don put spammer for u to chop. No worry i don arrange with powerful pastor
to cure u. this one no be true Love na Rove.

abeg leave us alone joooooor

Posted: at 19-12-2011 04:57 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 19-12-2011 04:58 PM (13 years ago)
(f)
ok dear Kiss Kiss Kiss


*my tongue dey pain me*
Posted: at 19-12-2011 04:58 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Monsol at 19-12-2011 04:58 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 19-12-2011 04:54 PM
i go tear u better slap now  Angry Angry Angry

no be u dey talk. na the Rove portion. but by the time pastor pray finish u go well. I don forgive you sef before u ven talk.
Posted: at 19-12-2011 04:58 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 19-12-2011 04:59 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 19-12-2011 04:28 PM
and who b this assunder?

 Kiss Kiss Kiss
no worry i go deal with that magga

Posted: at 19-12-2011 04:59 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 19-12-2011 05:00 PM (13 years ago)
(f)
 Kiss Kiss Kiss Kiss kiss sweet oooooo



 but my lips .........
Posted: at 19-12-2011 05:00 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 19-12-2011 05:03 PM (13 years ago)
(m)
Two of una i never no who konji hold pass

Posted: at 19-12-2011 05:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 19-12-2011 05:06 PM (13 years ago)
(f)
na u wey dey talk
Posted: at 19-12-2011 05:06 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 19-12-2011 05:23 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 19-12-2011 05:00 PM
Kiss Kiss Kiss Kiss kiss sweet oooooo



 but my lips .........

is paining u?
sorry, u hear?

Posted: at 19-12-2011 05:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 19-12-2011 05:23 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on 19-12-2011 05:03 PM
Two of una i never no who konji hold pass

i don tell u say i go carry u put inside my pocket u no dey hear word abi?

Posted: at 19-12-2011 05:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MegaOneplusone at 19-12-2011 09:10 PM (13 years ago)
(m)
 Tongue
Posted: at 19-12-2011 09:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 20-12-2011 07:44 AM (13 years ago)
(m)
 Angry Angry Angry Angry

Posted: at 20-12-2011 07:44 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 20-12-2011 10:06 AM (13 years ago)
(f)
the small boi swagga too tite Grin Grin
Posted: at 20-12-2011 10:06 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Monsol at 20-12-2011 10:12 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 19-12-2011 05:23 PM
is paining u?
sorry, u hear?

KONJIVITIS dey worry two of una!
Yeye^infinity
Posted: at 20-12-2011 10:12 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- rakelly at 20-12-2011 10:16 AM (13 years ago)
(f)
who b this
Posted: at 20-12-2011 10:16 AM (13 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 10

Featured Discussions