lilnigel at 1-02-2009 02:08 PM (16 years ago) (m) for your wonderful research findings on women. i hereby award you with the Naijapals noble peace prize .....nice one bro. Posted: at 1-02-2009 02:08 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 1-02-2009 03:44 PM (16 years ago) (m) for your wonderful research findings on women. i hereby award you with the Naijapals noble peace prize .....nice one bro.
you blind? na when onyi become bros? oh sorry you be newbie. Posted: at 1-02-2009 03:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
"Dis tin be curve like PARABOLA,shake very CIRCULAR so spectacular" ----> K-Switch Lyrics in MOHIT track (Butty Call)
this one don comot 4 gear...  abeg we get Mental Ward here ooh ...incase of emergency and we get ambulance wey kano state goverment donate for us 4 this forum...doctor rezi is the consultant doctor on duty. Posted: at 1-02-2009 07:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
for your wonderful research findings on women. i hereby award you with the Naijapals noble peace prize .....nice one bro.
Council of elders una dey here this kan ting dey happen?? newbie wan come give award... wonders shall never end... Posted: at 1-02-2009 07:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
femaadinho at 1-02-2009 08:55 PM (16 years ago) (m) no mind am e no get respect. Posted: at 1-02-2009 08:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jolayworld at 2-02-2009 10:59 AM (16 years ago) (m)  I must confess that, the composer of this is highly intelligent and I'll not hesitate to rate u high. Keep it up..........U can do better. Posted: at 2-02-2009 10:59 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
simdi at 2-02-2009 11:17 AM (16 years ago) (f) Reply |
MuMu... which village u comot come here...u don hear say people dey post reply.. u wan come do notice me... faceless nomencleture...  ...show ur face if u no dey fear...make dis my weird cat devour u now. Posted: at 2-02-2009 11:40 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
MuMu... which village u comot come here...u don hear say people dey post reply.. u wan come do notice me... faceless nomencleture...  ...show ur face if u no dey fear...make dis my weird cat devour u now. Onyin, Chei! see as you dey provoke!!! abeg take am easy oh! ehn ehn! this is the first time wey you talk big grammar for this place! the thing get wight no be small oh! abeg wetin be nomenclature??? before i go call one agbero nomenclature now!!! Posted: at 2-02-2009 11:58 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
uzozie at 2-02-2009 01:11 PM (16 years ago) (m) onyinye u are the worst type of racist ...tribalist.....you shldnt hav said that to somebody who genuinly appreciate ur write. lin nigel ,no mind am , allthose forming na stupidity dey cause am Posted: at 2-02-2009 01:11 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
kido123 at 2-02-2009 01:15 PM (16 years ago) (m) "Dis tin be curve like PARABOLA,shake very CIRCULAR so spectacular" ----> K-Switch Lyrics in MOHIT track (Butty Call)
wetin be dis? ... where does dis fit in? Posted: at 2-02-2009 01:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 2-02-2009 01:32 PM (16 years ago) (m) "Dis tin be curve like PARABOLA,shake very CIRCULAR so spectacular" ----> K-Switch Lyrics in MOHIT track (Butty Call)
wetin be dis? ... where does dis fit in?  Na Latin or wat Posted: at 2-02-2009 01:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyinye u are the worst type of racist ...tribalist.....you shldnt hav said that to somebody who genuinly appreciate ur write. lin nigel ,no mind am , allthose forming na stupidity dey cause am
welcome to naijapals fun forum [attachment deleted by admin] Posted: at 2-02-2009 02:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 2-02-2009 02:46 PM (16 years ago) (m) Onyi, na ur popi be dis? fine animal Posted: at 2-02-2009 02:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Some people just dey come this fun forum dey find cheap recognition, people like simdi and uzozie, guys no be by abuse, if u must yab person the thing must make sense, dont jst open mouth and close am like Hippopotamus!!!!!! ewu like u!!!!! Posted: at 2-02-2009 02:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no mind those faceless nonentities... r u sure they're human beings... cuz if they should've known wat's joke and insult... Posted: at 2-02-2009 02:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 2-02-2009 03:03 PM (16 years ago) (m) this na joke forum no be abuse and curse forum. all of una wey dey abuse and curse make una take time o or wetin for 1913 go happen for here again o Posted: at 2-02-2009 03:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 2-02-2009 03:08 PM (16 years ago) (m) which 1 be 1993, rezi Posted: at 2-02-2009 03:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
which 1 be 1993, rezi
Size1, you sure say u sabi read well? Rezi dey talk about 1913 before world war 2, na dat year dem born am! u dey talk about 1993 wey babangida cancel abiola election, u sure say u dey in order?  ?? Posted: at 2-02-2009 03:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
which 1 be 1993, rezi
Size1, you sure say u sabi read well? Rezi dey talk about 1913 before world war 2, na dat year dem born am! u dey talk about 1993 wey babangida cancel abiola election, u sure say u dey in order?  ??  una go kill person wit laf here... abeg make i go sleep nite don come Posted: at 2-02-2009 07:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |