verah at 7-02-2012 09:21 AM (13 years ago) (f) money don come nah... no b today we no say money dey mak small pikin misbhav even adults sef..... so mak d boi smoke as him want na him lif it isnt any body's biznez...... mak he even commot fr marijuana enter cocaine... na him palava b dat
IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........ Posted: at 7-02-2012 09:21 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
micky3y3z at 7-02-2012 09:48 AM (13 years ago) (m) Man, wizkid smoke Your thing. Its no shame. I wish you all saying its bad, knows the amount of Presssure hes carrying on right now. If Wande cole almost went mad, Wizzy is good enough for his Age Posted: at 7-02-2012 09:48 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
queenrukky at 7-02-2012 09:50 AM (13 years ago) (f) Posted: at 7-02-2012 09:50 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
daddison at 7-02-2012 10:21 AM (13 years ago) (m) I no see am smoke anything, im just hold am for hand de sing. Posted: at 7-02-2012 10:21 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Shapwizy at 7-02-2012 10:37 AM (13 years ago) (m) GOSSSHH.weedz is beautifl@wizy light e up light e up les smoke weedz.if em lyk,let em AXE EM MUMMY..wizy no mind em joorrr.d inspiration of music na m*f**n BLAZE.we luv weedz.SMOKE! SMOKE!! SMOKE!!! Posted: at 7-02-2012 10:37 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
just seeing the playfull side of wizkid  .....just making his hommies feel @ home not minding his levels, thumbs up guy!! Posted: at 7-02-2012 10:42 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
willymike at 7-02-2012 11:11 AM (13 years ago) (m)  ;Dif not 4 ppl like wizkid wey dey smoke bush, we for get bush 4 our express and sitting room. thanks 2 u man dey smoke dey go jarre Posted: at 7-02-2012 11:11 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Nonso85 at 7-02-2012 11:19 AM (13 years ago) (m) Omo the dude need am well well.. Posted: at 7-02-2012 11:19 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
FinlandGuy at 7-02-2012 11:25 AM (13 years ago) (m) Wizkid na small pikin ? him never reach to smoke e gboo? OK if him phyuk woman still come tell us say him phyuk woman ,make i know weather you poster no dey smoke e gbboo.Yeye poster,stop peeping inside peoples personal life. Posted: at 7-02-2012 11:25 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
buchiike at 7-02-2012 11:56 AM (13 years ago) (m) TO SMOKE WEED NA NEW THING? Posted: at 7-02-2012 11:56 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ifygee at 7-02-2012 11:59 AM (13 years ago) (m) do u guys tink singin is easy ? ? ?u hav tew stretch ur brain tew a limit . .nd smokin hemp is d only way tew elast d brain . . .infact let eny musician cum out nd say he or she dosnt smoke hemp make tunder fire am dia . . .luk u guys shuld leave d young folk alone . .hes human nd evry human has flaws . . . .if he smokes gess its hes lyf man . . . . Posted: at 7-02-2012 11:59 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Idbabe at 7-02-2012 12:11 PM (13 years ago) (f) na dia way, once they feel they'v arrive, they allow dat fame to climb dia heads. I pity this small wizkid dat had turned wizdad so Posted: at 7-02-2012 12:11 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ifygee at 7-02-2012 12:23 PM (13 years ago) (m) HASENYBDY EVEN STREAMED DAT VIDEO  JESUS . . .ABEG DAT BOY IS GOOD , , ,I MEAN GOOOOOD . . .EMM VOICE NA WAY OWT . .EM LINES NKO NA KPAKAM . . .LUK WIZZY IF U LYK phyuk OLDER WOMAN OR EVEN GIVE PERSON BELLE. . .O N PE . .MAKE DEM TALK . .ME STILL GAT MAD LUV FOR U BRO . . . . Posted: at 7-02-2012 12:23 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
vantheo at 7-02-2012 12:29 PM (13 years ago) (m) oh yes! Smoke ur life away broda!
I'm vantheo! And i'm...........AWESOME!!!!! Posted: at 7-02-2012 12:29 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
poloscally at 7-02-2012 12:44 PM (13 years ago) (m) Kid adventure! Posted: at 7-02-2012 12:44 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xceldpromo at 7-02-2012 12:49 PM (13 years ago) (f)  .. guy smoke up 4 more morale .. after all me i dey smoke weed still b medical dokta.. evryman has wat he likes.. bravoo brov Posted: at 7-02-2012 12:49 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
U no go blame wizzy. Him na small boy wey still dey come up
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 7-02-2012 01:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bADT GUY... Posted: at 7-02-2012 01:14 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fineguy147 at 7-02-2012 01:31 PM (13 years ago) (m) Q poster arrange urself i beg, even if he sing abt marijuana doesn't mean he smokes it, i did not see in smoke marijuana in the video. He was only feeling the hood, not like some stupid star who forgot they came from the hood, carry go my boi Posted: at 7-02-2012 01:31 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
vantheo at 7-02-2012 01:36 PM (13 years ago) (m)  .. guy smoke up 4 more morale .. after all me i dey smoke weed still b medical dokta.. evryman has wat he likes.. bravoo brov medical doctor ko medical babalawo ni
I'm vantheo! And i'm...........AWESOME!!!!! Posted: at 7-02-2012 01:36 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |