




Posted: at | |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
She know her mistakes and look for correction, its okay and good for them. I think they had been destined together cos if it were other celebrities, that would have be the end between them. Congrats Replyif u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
| |||||
so she is now a mistress. heeh? Reply
| |||||
lol 9ice dont dull ur self, but una phyuk up oh. After everything una wan come back, e make sense oh so far this time una love each other. Make una no fall una hands this time oh! Reply
| |||||
NA YORUBA PROBLEM , HOW CAN A MAN VOMIT AND LICK BACK, WHY THE HUHAH IN THE FIRST PLACE ,, DOG Reply
| |||||
Congratulation ReplyCHARITY BEGINS AT HOME...
| |||||
Hmmmm....Good For Them. Reply
| |||||
Anything goes,thumb up. Reply
| |||||
E get d way wey toni dey take give am 9ice, wey other women outside never discover. thats the only way a man fit fall back. i wish the more understanding this time. Reply
| |||||
9c 1... Reply
| |||||
women with there tricks well my guy look well well if na u get de pregnant make u welcome her back but if no be u,my guy run 4 ur dear life.women dis time are up to something.na my advice be that. Reply
| |||||
Quote from: alberton on 12-02-2012 03:39 AM Why d divorce in d first place? ask me oooo..
| |||||
Quote from: ajanni on 12-02-2012 05:57 AM so she is now a mistress. heeh? yes.. ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emmyemmy on 12-02-2012 07:45 AM women with there tricks well my guy look well well if na u get de pregnant make u welcome her back but if no be u,my guy run 4 ur dear life.women dis time are up to something.na my advice be that. bros u dey right ooo..soon we men go dey go for DNA test ooo.because this girls of today dey sleep with all kind of men,if them carry belle,,na u when get money them go say na u be dey father,because u get money,,but u are not the right father..young men please if your girlfriend or wife carry belle and born pikin,,,go do DNA first bafore u ask papa..some of those pikin that this girls dey born this days ,,we are not the right father,,na who get money girls dey give dey pikin to..so men make we open our eyes oooooo..
| |||||
There was no point being separated in the first place...WELCOME HOME TONI PAYNE! ReplyLove keeps no records of wrongs (Sophiebaby) ...I pray u guys get it right dis time...Jah Blessings to both of u! On top of the world...in front of the crowd
| |||||
cool Reply
| |||||
Quote from: emmyemmy on 12-02-2012 07:45 AM women with there tricks well my guy look well well if na u get de pregnant make u welcome her back but if no be u,my guy run 4 ur dear life.women dis time are up to something.na my advice be that. IF NO BE HIM PREGNANT AM, THEN NA U , TOYOTA MAN
| |||||
no comment Reply
| |||||
Sharp babe,na so Reply
| |||||
Quote from: obichuma on 12-02-2012 06:37 AM NA YORUBA PROBLEM , HOW CAN A MAN VOMIT AND LICK BACK, WHY THE HUHAH IN THE FIRST PLACE ,, DOG both of them no get shame, and don,t be suprise to hear another kind stoty soon again ooooooooo
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech