WHO WILL BUY GOAT??? (Page 2)

Date: 29-01-2009 10:44 am (15 years ago) | Author: Chris Yemi
1 [2]
- rezimero at 2-02-2009 12:01 PM (15 years ago)
(m)
na here you wan sell your market?
Posted: at 2-02-2009 12:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- simdi at 2-02-2009 12:07 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: kido123 on 29-01-2009 11:16 AM
u no dey hear? i say emma go nite vigil, he neva wake ... shuo!!! u sabi wori person o. .... Grin

that goat get as he be o, make goat no come tranform .... mmmmnnnnnnhhhh
MY BROTHER D GOAT FIT TRANSFORM INTO EMMA.....
Posted: at 2-02-2009 12:07 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Sillyjokker at 2-02-2009 12:39 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: baloo on 30-01-2009 12:41 AM
na u need am
wethin person wan use dis kind goat do

Wetin dem dey use goat do b4? Huh? Huh? Huh?

Posted: at 2-02-2009 12:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 2-02-2009 12:50 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on  2-02-2009 12:01 PM
na here you wan sell your market?
na so the thing dey chuck you for body reach? U come dey repeat one thing two times, U be Dady showkey? abi you wan take am sing?
Posted: at 2-02-2009 12:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 2-02-2009 01:01 PM (15 years ago)
(m)
una never sell dis goat since?
Posted: at 2-02-2009 01:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 2-02-2009 03:02 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on  2-02-2009 01:01 PM
una never sell dis goat since?
na emma now! e be like say i go dahs am the thing sef ?
Posted: at 2-02-2009 03:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 3-02-2009 12:25 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on  2-02-2009 03:02 PM
Quote from: kido123 on  2-02-2009 01:01 PM
una never sell dis goat since?
na emma now! e be like say i go dahs am the thing sef ?

chie!!!!!! i reject this kin goat abi na aguntan watin i fit call am self.. Grin..

lol..e be like say the time way the guy wan go steal the car in dey hungry.. Grin.. see as the aguntan way in turn to they look like the one way never chop 4 5 days...
Posted: at 3-02-2009 12:25 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 3-02-2009 01:54 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on  3-02-2009 12:25 AM
Quote from: degreatest2 on  2-02-2009 03:02 PM
Quote from: kido123 on  2-02-2009 01:01 PM
una never sell dis goat since?
na emma now! e be like say i go dahs am the thing sef ?

chie!!!!!! i reject this kin goat abi na aguntan watin i fit call am self.. Grin..

lol..e be like say the time way the guy wan go steal the car in dey hungry.. Grin.. see as the aguntan way in turn to they look like the one way never chop 4 5 days...
na u know oh!!!!!!!
Posted: at 3-02-2009 01:54 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 3-02-2009 03:12 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: simdi on  2-02-2009 12:07 PM
Quote from: kido123 on 29-01-2009 11:16 AM
u no dey hear? i say emma go nite vigil, he neva wake ... shuo!!! u sabi wori person o. .... Grin

that goat get as he be o, make goat no come tranform .... mmmmnnnnnnhhhh
MY BROTHER D GOAT FIT TRANSFORM INTO EMMA.....

u know dey respect ya elders,see this newbie oooooo,if no be say u be woman u get luck ooo. Angry
Posted: at 3-02-2009 03:12 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 3-02-2009 07:37 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on  3-02-2009 03:12 AM
Quote from: simdi on  2-02-2009 12:07 PM
Quote from: kido123 on 29-01-2009 11:16 AM
u no dey hear? i say emma go nite vigil, he neva wake ... shuo!!! u sabi wori person o. .... Grin

that goat get as he be o, make goat no come tranform .... mmmmnnnnnnhhhh
MY BROTHER D GOAT FIT TRANSFORM INTO EMMA.....

u know dey respect ya elders,see this newbie oooooo,if no be say u be woman u get luck ooo. Angry
if she be woman nko? na him say she go just come here dey abuse elders? i no even sure whether na man or woman abi na both him be sef! the koko be say ifhim no get elders for house make him go look for Great Zik almanac or Awolowo make him see how elders be!!!!! Ewu! no respecter of ELDERS!
Posted: at 3-02-2009 07:37 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]