Then I wonder why you bothered to drop any comment.
Your wahala too much sef... WDF is your problem?




u know sabi say Toks get computer chips wey dguy fix for em neck to screen jokes..
now the memory don corrupt... so every joke wey person post here the memory dey read "POSTED B4"
or "DRY & BORING" and other error messages...dguy tell me say e dey find software to format it
My dear thank you ojare... no mind the haters.
see this one
wey no get n e tin to do apart 4rm to dey disturb persin wit overposted jokes
Posted: at | |