The Power of WOMEN

Date: 30-03-2012 4:13 pm (12 years ago) | Author: aadex kebella
- at 30-03-2012 04:13 PM (12 years ago)
(m)
Mama Do Good O
Mama Do Good O
Mama wey good to us
She give us Indomie
Indomie good well well
Indomie sweet well well


Posted: at 30-03-2012 04:13 PM (12 years ago) | Addicted Hero
- zeigbo at 30-03-2012 04:31 PM (12 years ago)
(m)
Cheesy Cheesy Undecided Embarrassed

Posted: at 30-03-2012 04:31 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 30-03-2012 04:35 PM (12 years ago)
(m)
wetin be dis naa Huh?

Posted: at 30-03-2012 04:35 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 30-03-2012 04:43 PM (12 years ago)
(m)
Yoke

Posted: at 30-03-2012 04:43 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- francischi at 30-03-2012 04:43 PM (12 years ago)
(m)
 Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 30-03-2012 04:43 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 30-03-2012 04:56 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 30-03-2012 04:35 PM
wetin be dis naa Huh?
dey just release am from prison yesterday, naim e kon talk say make e come here beg 4 d kain food e like best as e mama don runaway from am. Zeigbo abeg give am amala chop make im wella.
Posted: at 30-03-2012 04:56 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 30-03-2012 05:09 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: BournIdentity on 30-03-2012 04:56 PM
dey just release am from prison yesterday, naim e kon talk say make e come here beg 4 d kain food e like best as e mama don runaway from am. Zeigbo abeg give am amala chop make im wella.

u mean say hunger dey wire am Huh? Cheesy

Posted: at 30-03-2012 05:09 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 30-03-2012 05:50 PM (12 years ago)
(m)
U gettam, e dey fire ram no b small. E dey smile 4 im pic no mean say e dey smile real life o. Abeg e b like say zeigbo dey stingy, help me givam food chop.
Posted: at 30-03-2012 05:50 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 30-03-2012 05:55 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: francischi on 30-03-2012 04:43 PM
Kiss Kiss Kiss Kiss
ashawo oshi

Posted: at 30-03-2012 05:55 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Pelumi009 at 30-03-2012 06:11 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool
Quote from: 50scent on 30-03-2012 04:13 PM
Mama Do Good O
Mama Do Good O
Mama wey good to us
She give us Indomie
Indomie good well well
Indomie sweet well well

Posted: at 30-03-2012 06:11 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- zeigbo at 30-03-2012 06:13 PM (12 years ago)
(m)
Kiss

Posted: at 30-03-2012 06:13 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 30-03-2012 07:24 PM (12 years ago)
(m)
50scent, i think say u no dey go offline atall. Grin
this your offline don dey reach 3hrs now o. as 4 me i dey online Cool
Posted: at 30-03-2012 07:24 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- queenrukky at 30-03-2012 09:26 PM (12 years ago)
(f)
ph my minister u jst made me so hungry
Posted: at 30-03-2012 09:26 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- 50scent at 31-03-2012 05:04 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: queenrukky on 30-03-2012 09:26 PM
ph my minister u jst made me so hungry


 Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 31-03-2012 05:04 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 31-03-2012 05:32 PM (12 years ago)
(m)
Roll Eyes Angry Angry

Posted: at 31-03-2012 05:32 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- franel at 31-03-2012 06:36 PM (12 years ago)
(m)
Pacing

Posted: at 31-03-2012 06:36 PM (12 years ago) | Hero
Reply