FinlandGuy at 1-04-2012 12:40 AM (11 years ago) (m) So wetin una wan see,People wey dey fucck Abi? ?
Una wan see Chimpanzee making love to Human being and una no even check date,una just dey run dey come here ok naaaa
" I No go Tell Una SayI Don Do Una Popi "
APRIL FOOL.
Nwanne Imechara Bia Ebe a Hahhahahahahahahhahahaa lol April Foollllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllll Posted: at 1-04-2012 12:40 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
|
HOPEA23 at 1-04-2012 12:44 AM (11 years ago) (f) Lol..but u never enter April but u got me tho
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 1-04-2012 12:44 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
HOPEA23 at 1-04-2012 12:44 AM (11 years ago) (f) I mean I never enter April
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 1-04-2012 12:44 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
FinlandGuy at 1-04-2012 12:53 AM (11 years ago) (m) I mean I never enter April
Niaja don enter hahahahahahaha Posted: at 1-04-2012 12:53 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
uchen01 at 1-04-2012 12:56 AM (11 years ago) (m) first time wey unna catch me wel done poster!!!!!!!@@@@@@ Posted: at 1-04-2012 12:56 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
FinlandGuy at 1-04-2012 01:04 AM (11 years ago) (m) Haahahahah so u follow come here Posted: at 1-04-2012 01:04 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
famous5 at 1-04-2012 01:33 AM (11 years ago) (m) Ode poster Posted: at 1-04-2012 01:33 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
musaub at 1-04-2012 05:34 AM (11 years ago) (m)  , u really got me. I must confess i really fell 4 it. Nice try though. April foooooollll!!! Posted: at 1-04-2012 05:34 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
na waaooo...so poster na u b d 1st fool wey enter April
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 1-04-2012 07:13 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Oboy u carry me oo hmmm Posted: at 1-04-2012 08:16 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
ultimate70 at 1-04-2012 09:12 AM (11 years ago) (m) LOLZ...I fall sha...no worry first no dey pain...funny!! Posted: at 1-04-2012 09:12 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
osupia at 1-04-2012 11:17 AM (11 years ago) (m) Reply |
FinlandGuy at 1-04-2012 12:04 PM (11 years ago) (m) Reply |
FBI_CIA at 1-04-2012 12:25 PM (11 years ago) (m) Just stop by to say Hi
Ye'll are under arrest for seducing me wif ya big boobs 'n' booty Posted: at 1-04-2012 12:25 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
pjima at 1-04-2012 12:29 PM (11 years ago) (m) ehh ndia ewetagom..chai this people catch me oo Posted: at 1-04-2012 12:29 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Mek I run comot here b4 d guy go know say me sef enter 4 d April fool
I've always lived by 3 principles:
1. Honour ur God, 2. Love ur Family and 3. Defend your Country Posted: at 1-04-2012 12:33 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oh boy na waa oo I forgot the April fool oooo chai !!! Posted: at 1-04-2012 04:13 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sorry poster u no get me Posted: at 1-04-2012 04:39 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
FinlandGuy at 1-04-2012 09:54 PM (11 years ago) (m) Mek I run comot here b4 d guy go know say me sef enter 4 d April fool
See u where u wan run go,i catch you,U follow for the poeple wey wan see honeypot gene and atiku kwulikwuli hahahahahaha Posted: at 1-04-2012 09:54 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
FinlandGuy at 1-04-2012 09:55 PM (11 years ago) (m) Oh boy na waa oo I forgot the April fool oooo chai !!!  sorry i no Know say u go come here, for no post am. Any way na April Fool Posted: at 1-04-2012 09:55 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |