Posted: at | |
| |||||
Quote from: GreenBee on 13-04-2012 12:45 AM Me I no dey play with ashawo o you dey fight with them?![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
why he go lose guard? Replyif u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
| |||||
See greed. Reply
| |||||
una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: open_reality on 12-04-2012 10:15 PM Wen you carry ashawo, expect the unexpected. OPEN_REALITY ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]()
| |||||
The man pay for over time Reply![]()
| |||||
Quote from: BendelArmedRobb on 13-04-2012 06:40 AM OPEN_REALITY ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() you are sick KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: wilat on 12-04-2012 07:40 PM Ashawo kobo kobo 1400USD AND SHE IS PAYING 200000 HAHAHA what a pity , kobo kobo
| |||||
Quote from: open_reality on 12-04-2012 10:15 PM Wen you carry ashawo, expect the unexpected. nA WETIN E GO EXPECT IF KNOW BE ONLY TO DO KEREWAWA.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ROYAlPRINCE77 on 13-04-2012 06:53 AM Ashawo no be work and is also a lesson to the patronizers. COME ON KEEP QUIET!!!!! ASHEWO NAH BIG TIME WORK OOOO!!!! YOU KNOW NO SAY E GET LEVELS NI? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: JalanJalan on 13-04-2012 07:59 AM COME ON KEEP QUIET!!!!! ASHEWO NAH BIG TIME WORK OOOO!!!! YOU KNOW NO SAY E GET LEVELS NI? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: wilat on 12-04-2012 07:40 PM Ashawo kobo kobo this one pass kobo -kobo na , can,t you see the amount she stole? she for don go hide for her village for Abia , na GOD catch her so
| |||||
Quote from: open_reality on 13-04-2012 07:37 AM you are sick na you sabi oooo!!!! which kind sickness? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ajanni on 13-04-2012 08:24 AM this one pass kobo -kobo na , can,t you see the amount she stole? she for don go hide for her village for Abia , na GOD catch her so na abia girl ?
| |||||
Quote from: malamy on 12-04-2012 07:30 PM Abeg make una give us that hotel name,na gud place to lodge.I like their security. true talk brother!!!!! you sabi the way mennnn!!!!!!!!!!!!!!!!!1
| |||||
Quote from: legionkiwi on 13-04-2012 08:29 AM na abia girl ? yes from umuhahia
| |||||
some guys are mumu how you go carry ashwo and you free your self for her i bow for you ooooo Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech