my helper (Page 3)

Date: 18-04-2012 3:30 pm (13 years ago) | Author: omachi chummyli
1 2 [3] 4 5 6
- at 23-04-2012 04:59 PM (13 years ago)
abi ? oya chummyli vex well well  Angry
Posted: at 23-04-2012 04:59 PM (13 years ago) |
Reply
- at 23-04-2012 05:16 PM (13 years ago)
ok i don already tell am
Posted: at 23-04-2012 05:16 PM (13 years ago) |
Reply
- chummyli at 23-04-2012 05:43 PM (13 years ago)
(f)
hahahahaa me i no fit vex naa instead i go quit np naaa

Posted: at 23-04-2012 05:43 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 23-04-2012 05:46 PM (13 years ago)
(m)
if u wan quit, remember to drop all awa property weh dey with u, @list pb4 go reduce, wen u go byeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee.
Posted: at 23-04-2012 05:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 23-04-2012 06:35 PM (13 years ago)
(m)
nna naijapals don talk ,
i waka pass .
Posted: at 23-04-2012 06:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 23-04-2012 07:50 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on 23-04-2012 05:43 PM
hahahahaa me i no fit vex naa instead i go quit np naaa

na now u wan quit?? abeg remember 2 drop moni 4 dat pant wey u collect last week

Posted: at 23-04-2012 07:50 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 23-04-2012 09:38 PM (13 years ago)
(f)
Yeye 419ners don de expose dmselves

Posted: at 23-04-2012 09:38 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- abubakarzain at 23-04-2012 11:07 PM (13 years ago)
(m)
ok

Posted: at 23-04-2012 11:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 24-04-2012 06:18 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on 23-04-2012 09:38 PM
Yeye 419ners don de expose dmselves


na waa 4 uooo......bcuz I tell u say I go pay 4 d pant??..........I been wan pay but as u say u wan quit..... na bad market 4 me naa....unless u go dey cum ma houx every night den I go pay...even buy more 4 u

Posted: at 24-04-2012 06:18 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- wakawaka247 at 24-04-2012 11:58 AM (13 years ago)
(m)
 Roll Eyes
Posted: at 24-04-2012 11:58 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 24-04-2012 08:03 PM (13 years ago)
(f)
Jossy so na so u de take buy pant for ur gal?

Posted: at 24-04-2012 08:03 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 24-04-2012 08:07 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on 24-04-2012 08:03 PM
Jossy so na so u de take buy pant for ur gal?

which my gal?

Posted: at 24-04-2012 08:07 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 24-04-2012 08:19 PM (13 years ago)
(f)
D one wey u carry ha pix put under ur pillow naa

Posted: at 24-04-2012 08:19 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 25-04-2012 07:03 AM (13 years ago)
(m)
na so ur man dey do?

Posted: at 25-04-2012 07:03 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- wakawaka247 at 25-04-2012 09:41 AM (13 years ago)
(m)
i waka pass
Posted: at 25-04-2012 09:41 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 25-04-2012 12:37 PM (13 years ago)
(f)
Yess naa n na my angelic voice b d last tin he de hear b4 he sleeps

Posted: at 25-04-2012 12:37 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 25-04-2012 02:46 PM (13 years ago)
(f)
Don't be jealous

Posted: at 25-04-2012 02:46 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Emmagency9 at 25-04-2012 03:10 PM (13 years ago)
(m)
ok

Posted: at 25-04-2012 03:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 25-04-2012 03:45 PM (13 years ago)
(f)
Yea

Posted: at 25-04-2012 03:45 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- wakawaka247 at 25-04-2012 04:49 PM (13 years ago)
(m)
i waka pass
Posted: at 25-04-2012 04:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4 5 6

Featured Discussions