Mehnnn i cant stop laffin ova dis..........sis make u use hin rod well ooo Posted: at 23-04-2012 11:23 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I know why our people no dey mind their business!!!..if na G the guy dey do we dem catch am,una go talk say na people why dey spoil Nija name be that,if na drug,una go talk say na bastard, if na thief na still una go talk say the guy no get life.now hin marry,una no dey happy...if the guy be una broda and una con get the chance to travel abroad, una no g happy ni?..hin no do all those shitty things una still dey complain...M.I don talk am..no dey biff another man success!!! ... But if una won continue dey talk bad about the guy,na hin be say una no get life and conscience...wetin una own family dey do?..yeye people'!!!! Posted: at 23-04-2012 11:24 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
I know why our people no dey mind their business!!!..if na G the guy dey do we dem catch am,una go talk say na people why dey spoil Nija name be that,if na drug,una go talk say na bastard, if na thief na still una go talk say the guy no get life.now hin marry,una no dey happy...if the guy be una broda and una con get the chance to travel abroad, una no g happy ni?..hin no do all those shitty things una still dey complain...M.I don talk am..no dey biff another man success!!! ... But if una won continue dey talk bad about the guy,na hin be say una no get life and conscience...wetin una own family dey do?..yeye people'!!!! Posted: at 23-04-2012 11:25 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
gloxxy98 at 23-04-2012 11:42 AM (13 years ago) (f) na their business Posted: at 23-04-2012 11:42 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Idbabe at 23-04-2012 11:46 AM (13 years ago) (f) Small time now guys go come dey accuse Naija babes dat they love money, shei this one now na love he marry or money? Posted: at 23-04-2012 11:46 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
lol no b d same money he go bring una Posted: at 23-04-2012 11:48 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Fawkes at 23-04-2012 11:54 AM (13 years ago) (m) Come Ooo...the guy wan take style resemble Obafemi Martins Ooo! Posted: at 23-04-2012 11:54 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Shey if u so called 9ja babe good and fit help,Shey guys go de mrry whitey ni?.. Una jaxx too much abeg...some of una no fit help... Posted: at 23-04-2012 12:31 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Small time now guys go come dey accuse Naija babes dat they love money, shei this one now na love he marry or money?
You Ugly B*tch" - Muddaphyuker go die fool Posted: at 23-04-2012 01:08 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mutherfcuker you all stay black and die bitch you have no choice u mutherfcuker mutherfcuker tippa..HOPEA23.nametalkam..Brnsugarbabe37..Qazim..verah..maryclaret...watnico...Adikpe..Treasure2..abdulidrisabu..Solidstonez..GreenBee..fcukinjoe2..Annizzle..vichela...Shaunie..bittersweet..proly..orjiwolo..faitty..princeabedi..1daful. all dis people are ass shit motherfcuker racism here go to hell all of you
Posted: at 23-04-2012 01:18 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dizhadah at 23-04-2012 01:51 PM (13 years ago) (f) Posted: at 23-04-2012 01:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 23-04-2012 01:53 PM (13 years ago) (m) why be say any woman i put my hand,u ajanni dey run follow..just live my baby alone this time oooo,,u no know say na my love be that ,,why u want kiss her ,,,just take your time oooo,,if u want fight,,and no kiss her again..
Posted: at 23-04-2012 01:53 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 23-04-2012 01:54 PM (13 years ago) (m) she is my baby ,,i no go mess around her ,,my yori yori for that matter,,please no send does children ooo..i no sabi fight,,,,please call the chiidren back oooo.no send them oooo..
 see dem coming oooooooooooo Posted: at 23-04-2012 01:54 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 23-04-2012 01:55 PM (13 years ago) (m) make i stay away from my baby,,that one no go happen ooo,make ajanni stay away from her ,,
you dey craze wella wella Posted: at 23-04-2012 01:55 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 23-04-2012 01:56 PM (13 years ago) (m) Reply |
ajanni at 23-04-2012 01:59 PM (13 years ago) (m) Reply |
all bcos ov moni.. Posted: at 23-04-2012 02:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
simon4real at 23-04-2012 02:01 PM (13 years ago) (m) Reply |
ajanni at 23-04-2012 02:01 PM (13 years ago) (m) me and u ,,not ajanni,,
idiot Posted: at 23-04-2012 02:01 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
MrZack at 23-04-2012 02:01 PM (13 years ago) (m) this new trend na wa oh! Posted: at 23-04-2012 02:01 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |