Again! Young Nigerian Man Marries His Older White Lover (Page 19)

Date: 21-04-2012 2:17 pm (13 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 ... 16 17 18 [19] 20 21 22 ... 49
- wilat at 23-04-2012 10:08 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 23-04-2012 10:05 AM
House no go sweet if only me get him, pls join me so that we can be happy together. How are you sweetie?
Lolz,funny u....I dey fine ooo.

Posted: at 23-04-2012 10:08 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 23-04-2012 10:09 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: wilat on 23-04-2012 09:57 AM
But d*1*cky na true o,abeg you know say me dey gentle,I no fit fight,wetin go happen to VERAH,no be she be ur b4 b4 yori yori  Roll Eyes
Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 23-04-2012 10:09 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 23-04-2012 10:10 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: wilat on 23-04-2012 09:59 AM

I just dey remember now say d*1*cky get babe true true oooo, so all the yori yori na lie Cry Cry Cry
Na another follow follow he be, make Verah come, he go dey hmmm hmmm
Posted: at 23-04-2012 10:10 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- wilat at 23-04-2012 10:10 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: dickman2 on 23-04-2012 10:06 AM
verah na good girl ,,she no go fight u..no worry,,
I no gree oooooo,hmm,no deceive me,thanks to T2 wey open my eye to the truth.

Posted: at 23-04-2012 10:10 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 23-04-2012 10:11 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: dickman2 on 23-04-2012 10:01 AM
dont worry ,,i go handle that side...
Na wa ooooo. umu nwoke
Posted: at 23-04-2012 10:11 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- adams933 at 23-04-2012 10:11 AM (13 years ago)
(m)
 Lips Sealed
Posted: at 23-04-2012 10:11 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 23-04-2012 10:13 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: wilat on 23-04-2012 10:08 AM
Lolz,funny u....I dey fine ooo.
Ok dear, enjoy the week with all the goodies.
Posted: at 23-04-2012 10:13 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- dickman2 at 23-04-2012 10:14 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: wilat on 23-04-2012 09:59 AM

I just dey remember now say d*1*cky get babe true true oooo, so all the yori yori na lie Cry Cry Cry
na u be the yori yori na,,who again,dont talk to ajanni ,,u know say i fine pass that old man ..and ajanni is married,,dont mind him ..my sweetie poteto,,,how u dey na,,the baby of life . Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 23-04-2012 10:14 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wilat at 23-04-2012 10:16 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 23-04-2012 10:13 AM
Ok dear, enjoy the week with all the goodies.
Yes dear,no dull moment. I wish you a fulfilled week too.

Posted: at 23-04-2012 10:16 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickman2 at 23-04-2012 10:17 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on 23-04-2012 10:11 AM
Na wa ooooo. umu nwoke
Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry
Posted: at 23-04-2012 10:17 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wilat at 23-04-2012 10:19 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: dickman2 on 23-04-2012 10:14 AM
na u be the yori yori na,,who again,dont talk to ajanni ,,u know say i fine pass that old man ..and ajanni is married,,dont mind him ..my sweetie poteto,,,how u dey na,,the baby of life . Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
I no dey go for ajanni cos he don get hin own...and he no worry me,but you con steal my heart why u know say u get one yoriyori chai,u no do good,just leave me oo.. Cry Cry Cry

Posted: at 23-04-2012 10:19 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 23-04-2012 10:20 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: dickman2 on 23-04-2012 10:14 AM
na u be the yori yori na,,who again,dont talk to ajanni ,,u know say i fine pass that old man ..and ajanni is married,,dont mind him ..my sweetie poteto,,,how u dey na,,the baby of life .

Bia dickman, don't call Ajanni again, enough of this. Or you want to see cry this morning?  
Posted: at 23-04-2012 10:20 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- dickman2 at 23-04-2012 10:21 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: wilat on 23-04-2012 10:19 AM
I no dey go for ajanni cos he don get hin own...and he no worry me,but you con steal my heart why u know say u get one yoriyori chai,u no do good,just leave me oo.. Cry Cry Cry
baby relax,,na me dicky,,
Posted: at 23-04-2012 10:21 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 23-04-2012 10:22 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: wilat on 23-04-2012 10:19 AM
I no dey go for ajanni cos he don get hin own...and he no worry me,but you con steal my heart why u know say u get one yoriyori chai,u no do good,just leave me oo.. Cry Cry Cry
@Wilat, why now, no be your papa house the party dey this weekend, owambe plenty ooo.
Posted: at 23-04-2012 10:22 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 23-04-2012 10:23 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: wilat on 23-04-2012 10:16 AM
Yes dear,no dull moment. I wish you a fulfilled week too.
TNX.  Kiss
Posted: at 23-04-2012 10:23 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- wilat at 23-04-2012 10:24 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: dickman2 on 23-04-2012 10:21 AM
baby relax,,na me d*1*cky,,

I know say na u na dicky the heartbreaker Cry Cry

Posted: at 23-04-2012 10:24 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickman2 at 23-04-2012 10:25 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on 23-04-2012 10:20 AM
Bia d*1*ckman, don't call Ajanni again, enough of this. Or you want to see cry this morning?  
yes i want to  see cry,,na me and u go cry this morning,,go ahead. Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry
Posted: at 23-04-2012 10:25 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wilat at 23-04-2012 10:26 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 23-04-2012 10:22 AM
@Wilat, why now, no be your papa house the party dey this weekend, owambe plenty ooo.

Posted: at 23-04-2012 10:26 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wilat at 23-04-2012 10:27 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 23-04-2012 10:22 AM
@Wilat, why now, no be your papa house the party dey this weekend, owambe plenty ooo.

Posted: at 23-04-2012 10:27 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickman2 at 23-04-2012 10:29 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: wilat on 23-04-2012 10:24 AM

I know say na u na d*1*cky the heartbreaker Cry Cry
baby no worry,,i no go break your heart..your heart is very safe..
Posted: at 23-04-2012 10:29 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 16 17 18 [19] 20 21 22 ... 49

Featured Discussions