Posted: at | |
Quote from: larryjay2luv on 22-04-2012 08:35 AM ho my God! naija guys wetin dey happen now? is it for money or for love, or may be for the name of being married to a white lady? not even with the one you are in the same level with. anyway God help us.ooooo................ bros problem dey nigeria,,,,nigeria girls level don change,,,na who get mind dey marry them ..them no easy oooo..
| |||||
Quote from: larryjay2luv on 22-04-2012 08:35 AM ho my God! naija guys wetin dey happen now? is it for money or for love, or may be for the name of being married to a white lady? not even with the one you are in the same level with. anyway God help us.ooooo................ bros problem dey nigeria,,,,nigeria girls level don change,,,na who get mind dey marry them ..them no easy oooo..
| |||||
Way to survive in Niger. Carry go but use ur brain no level 4 oyimbo, na just cash things Reply
| |||||
oboy just carry your oyibo woman dey go..no even look back ooo,,make them talk ,,,make them talk ,,,na them sabi .. Reply
| |||||
oboy just carry your oyibo woman dey go..no even look back ooo,,make them talk ,,,make them talk ,,,na them sabi .. Reply
| |||||
Guy carry Go Reply
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 21-04-2012 02:28 PM He that found a wife,found a good thing and obtaineth Mercy from the Lord. ! Confirmento, make dem leave the guy make he enjoy him life jooh if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
| |||||
Quote from: exever100 on 21-04-2012 02:45 PM @NAMETALKAM HOW MANY TIMES WILL YOU POST SOMETHING LIKE THIS?ITS LIKE YOU WENT TO A SCHOOL OF GOSSIP,GRADUATED WITH CERTIFICATE OF RUMOR AND HAVE PHD ON'' NOT MINDING YOUR BUSINESS''......GOOD FOR U THOU,HOPE U GET PAID 4 ALL DAT that guy dey very stupid na so him dey wakawaka every where looking for what to gossip about, sure him go school of amebo , one dey him go waka enter hell fire ,and it will be very soon.
| |||||
This man you no get Job at all is it a must that you must post something up here,,, if not try to improve your site that people can chat here,if you dont have news again for pals up there,,,, even in nigeria how many of our men or women marry without specific reasons,,, even those are they pretty young dating each other,, dont they marry because or certain reasons, or all is just about love in nigeria? Reply![]()
| |||||
Quote from: Khalifa89 on 21-04-2012 07:19 PM One thing i never still understand bi say why people go dey talk any how here, Non of una know wetin all this boys dey go thru for naija and how their family dey take chop for house, If this same boys come meet una for office say dem get business ideas but lack funds, How many of una to even let them talk before una to ask dem out of the office??? How many of una don see suffer as this boys don see suffer? Una dey form say na una holy pass.. The only thing i see here na boys way to survive for street and nothing bad inside... ....words from the fountain of wisdom,!!!!!
| |||||
Whats my own?? Reply
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 21-04-2012 02:28 PM He that found a wife,found a good thing and obtaineth Mercy from the Lord. ! ![]()
| |||||
Ha Na wa oo dat guy dey lucky oo that kin thing no even dey now at all, abeg make una show me oo i want lol Reply
| |||||
new style of visa madness i pray our girls dont get themselfs involved its even good 4 the girls not the guys because its another form os slavery in a new dimension Reply
| |||||
happy weddluck. no muck comment Reply
| |||||
Quote from: danny6 on 22-04-2012 09:26 AM sharrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrap! who? ![]() ![]() ![]() ![]() abi na drink dey kill you so? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dickman2 on 22-04-2012 09:53 AM see your face like bingo..useless man.. how your papa,s face be? idiot bastard boy women wrapa
| |||||
Quote from: ROYAlPRINCE77 on 22-04-2012 10:18 AM Quote from: wilat on 21-04-2012 07:10 PM All these old oyinbo women,nawa [/quote AND SO WHAT and so bad na
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 21-04-2012 02:28 PM He that found a wife,found a good thing and obtaineth Mercy from the Lord. ! ah you know bible and actually quoting it but yet swearing foul language like waterfall.....sin sin sin against your Lord ![]()
| |||||
all is in the name of money man go and look for a babygirl as you wife live this oldwoman Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)