Kennycynth at 21-02-2009 03:34 PM (16 years ago) (f)
wether you like am ohh wether you no like am ohhhh Chorus: kenny don come ohhhh i don kolombo, ohhhhh i go dey post joke ohhhh wether you no like me ohhh Chorus: kenny don come ohhhh, me i don kolombo ohh chineke mu oh THE END.
make una no yab me oh, i travel go another planet(Mecury) where internet no dey now i do come back na em make i dey jolly.
Post Reply
Posted: at 21-02-2009 03:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Toks-E at 21-02-2009 04:08 PM (16 years ago) (m)
huh?
2.0.
Posted: at 21-02-2009 04:08 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply Kennycynth at 21-02-2009 04:12 PM (16 years ago) (f)
toks wetin be dis na?
u no even say Madam Kenny WELCOME.
abi you no miss me
Posted: at 21-02-2009 04:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Toks-E at 21-02-2009 04:15 PM (16 years ago) (m)
miss u ke?...............kpele o
ok Madam
welcome o
2.0.
Posted: at 21-02-2009 04:15 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply Kennycynth at 21-02-2009 04:22 PM (16 years ago) (f)
toks i sure say u miss me well well
bcos i see u, rezi, orezo, emma and kido 4 my dream, una dey beg say make i come back
una say ever since i commot 4 dis forum, e no dey sweet again.
dat na why i come back wit salt, pepper and maggi to come make am sweet well well
how u see am na?
Posted: at 21-02-2009 04:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Toks-E at 21-02-2009 04:23 PM (16 years ago) (m)
me?
4 ur dream?
haaaaaaaaaaaa
abeg o
2.0.
Posted: at 21-02-2009 04:23 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply exhale at 21-02-2009 05:48 PM (16 years ago) (f)
still waitin 4 question
Posted: at 21-02-2009 05:48 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply Gwhy at 21-02-2009 08:05 PM (16 years ago) (m)
Kenny im b lik say u no bring ya sense com bac 4rm where u go abi?
Cs ds 1 wey u do na 4-cup
Be the change u want 2 c in d WORLD
Posted: at 21-02-2009 08:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
toks i sure say u miss me well well bcos i see u, rezi, orezo, emma and kido 4 my dream, una dey beg say make i come back una say ever since i commot 4 dis forum, e no dey sweet again. dat na why i come back wit salt, pepper and maggi to come make am sweet well well how u see am na?
wb..make i ask u self where u con go self way u just vernish like that..na village some village don they get internet self?....anyway u are welcome..here don they boring well well oo things don change..
Posted: at 22-02-2009 01:25 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Gwhy at 22-02-2009 03:02 AM (16 years ago) (m)
Hmm u wan mak ....... Dey ...... Abi?
Be the change u want 2 c in d WORLD
Posted: at 22-02-2009 03:02 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Kennycynth at 22-02-2009 11:24 PM (16 years ago) (f)
Kenny im b lik say u no bring ya sense com bac 4rm where u go abi? Cs ds 1 wey u do na 4-cup
Gwhy dem no tell u who be Kenny abi Cynth
anyway make i just pity u bcos u and my last pikin na mate, ur sense never mature
just come for my KPC, i get Dept. for little children wey dey Kolo like u
Posted: at 22-02-2009 11:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Gwhy at 22-02-2009 11:51 PM (16 years ago) (m)
Kenny im b lik say u no bring ya sense com bac 4rm where u go abi? Cs ds 1 wey u do na 4-cup
Gwhy dem no tell u who be Kenny abi Cynth
anyway make i just pity u bcos u and my last pikin na mate, ur sense never mature
just come for my KPC, i get Dept. for little children wey dey Kolo like u
c kettle calin d pot black.
Be the change u want 2 c in d WORLD
Posted: at 22-02-2009 11:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply kido123 at 23-02-2009 09:04 AM (16 years ago) (m)
kenny, where u bn go since? wetin yu bring for me?... welcome bebe...
Posted: at 23-02-2009 09:04 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply emmie at 23-02-2009 07:15 PM (16 years ago) (f)
Reply
Emma, warn kennycynth very wel!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! draw her ear ok???
Posted: at 23-02-2009 07:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Gwhy at 23-02-2009 08:47 PM (16 years ago) (m)
She b goat?
Be the change u want 2 c in d WORLD
Posted: at 23-02-2009 08:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
Kenny, welcome o! How bodi, me I miss you wella!
Hope say, you plan to take all that ingredients cook correct ofe-insala soup?
One LUv!
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
Posted: at 23-02-2009 09:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
She b goat?
me i no know oh! na u ask!!!!
Posted: at 23-02-2009 10:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
Emma, warn kennycynth very wel!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! draw her ear ok???
watin she do..na..
Posted: at 24-02-2009 03:16 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
Emma, warn kennycynth very wel!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! draw her ear ok???
watin she do..na..
U no dey hear the kain song wey she dey sing?
" I don come oh. I don kolo nbo" wetin be dat?
??
Posted: at 24-02-2009 03:23 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply