Laf Wan Tear My Belle...

Date: 15-05-2012 9:12 pm (12 years ago) | Author: Fertymor Fatty
[1] 2
- at 15-05-2012 09:12 PM (12 years ago)
(f)
LAF WAN TEAR MY BELLE
OOOOOOOOOOOO

QUESTION TAG
Teacher: Our topic for today is question

tag. Example1
You have a bag, haven't you?

Example2
He can't come, can he?
Now, who can make a sentence using
question tag?

Ambali: We go chop yam today, chopn't we?
Teacher: WHAT!!!?? This is terrible! Who can correct that sentence?
Akpors: Aunty no mind that yam head! We go chop yam today, yamn't it?
YEPAAAAAAAAA!!!

Posted: at 15-05-2012 09:12 PM (12 years ago) | Gistmaniac
- jossy4reall at 15-05-2012 09:15 PM (12 years ago)
(m)
I talk am say na dis joke dey rain now.......Fertymor so u don join dem huh

Posted: at 15-05-2012 09:15 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 15-05-2012 09:42 PM (12 years ago)
(f)
Posted 7x under 2 days... Hmmmmmm

Posted: at 15-05-2012 09:42 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 16-05-2012 12:01 AM (12 years ago)
(m)
diz joke popular die, bro abeg delete am , u hear?
Posted: at 16-05-2012 12:01 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 16-05-2012 08:16 AM (12 years ago)
(m)
Ooooooooo this joke again Angry

Posted: at 16-05-2012 08:16 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 16-05-2012 08:19 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on 15-05-2012 09:42 PM
Posted 7x under 2 days... Hmmmmmm
u dey copy but I don see people wey pass u

Posted: at 16-05-2012 08:19 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 16-05-2012 12:09 PM (12 years ago)
(m)
ok
Posted: at 16-05-2012 12:09 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Ciousman at 16-05-2012 12:16 PM (12 years ago)
(m)
Dat Laf go scatter ur belle,u bingo

Posted: at 16-05-2012 12:16 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- at 16-05-2012 12:50 PM (12 years ago)
poster laff don already tear your belle
Posted: at 16-05-2012 12:50 PM (12 years ago) |
Reply
- zeigbo at 16-05-2012 01:10 PM (12 years ago)
(m)
Shocked Shocked

Posted: at 16-05-2012 01:10 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chummyli at 16-05-2012 02:20 PM (12 years ago)
(f)
Nawaa

Posted: at 16-05-2012 02:20 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 16-05-2012 02:22 PM (12 years ago)
(m)
Ogbono
Posted: at 16-05-2012 02:22 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Fertymor at 16-05-2012 04:21 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 15-05-2012 09:15 PM
I talk am say na dis joke dey rain now.......Fertymor so u don join dem huh
...   jossy4reall, join dem 4 wetin... Grin Grin Grin
Posted: at 16-05-2012 04:21 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Fertymor at 16-05-2012 04:25 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: zeigbo on 16-05-2012 08:19 AM
u dey copy but I don see people wey pass u
... zeigbo, u know say na u teach me how to copy but I con sabi am pass u,

abeg go sleep jare... Grin Grin Grin
Posted: at 16-05-2012 04:25 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 16-05-2012 05:08 PM (12 years ago)
 Undecided boo
Posted: at 16-05-2012 05:08 PM (12 years ago) |
Reply
- kaycee22 at 16-05-2012 11:25 PM (12 years ago)
(m)
ogbono
Posted: at 16-05-2012 11:25 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 17-05-2012 12:11 AM (12 years ago)
(m)
Bongo Undecided Undecided

Posted: at 17-05-2012 12:11 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 17-05-2012 12:12 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Fertymor on 16-05-2012 04:25 PM
... zeigbo, u know say na u teach me how to copy but I con sabi am pass u,

abeg go sleep jare... Grin Grin Grin
Oya com make we go sleep together Undecided

Posted: at 17-05-2012 12:12 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Fertymor at 21-05-2012 12:52 PM (12 years ago)
(f)

zeigbo... person wey de see ur comment now go think sey na true u de talk and u no fit watch am finish... Grin Grin Grin
Posted: at 21-05-2012 12:52 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 21-05-2012 12:54 PM (12 years ago)
more  Undecided boo
Posted: at 21-05-2012 12:54 PM (12 years ago) |
Reply
[1] 2

Featured Discussions