A POEM TO MY SOPHIEBABY........see pix (Page 39)

Date: 22-05-2012 8:25 am (11 years ago) | Author: Stan N. (Waco Janta)
1 ... 36 37 38 [39] 40 41 42 ... 50
- sophiebaby at 25-05-2012 05:22 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: ASIWAJUTAIWO on 25-05-2012 05:19 PM
DON'T JUBILANT YET ............................................

 Grin Grin Grin Grin make una  contest

Posted: at 25-05-2012 05:22 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ASIWAJUTAIWO at 25-05-2012 05:25 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on 25-05-2012 05:20 PM
If na woman you be, i go say you fit get am if he enter, but as na man e be, juju no go get am. The bobo head sef strong pass juju.

 Grin Grin Grin Grin LADY T I DON TALK TO MANY GIRLS HERE BUT NOW GOOD RESPONDS ...........ADVICE ME ...............

Posted: at 25-05-2012 05:25 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Treasure2 at 25-05-2012 05:28 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: ASIWAJUTAIWO on 25-05-2012 05:25 PM
Grin Grin Grin Grin LADY T I DON TALK TO MANY GIRLS HERE BUT NOW GOOD RESPONDS ...........ADVICE ME ...............
Me no fit advice ooo, na only my Ajanni i go dey advice make e dey look well.... Grin Grin Grin Grin
Posted: at 25-05-2012 05:28 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ASIWAJUTAIWO at 25-05-2012 05:29 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 25-05-2012 05:22 PM
Grin Grin Grin Grin make una  contest

....DON'T WORRY I KNOW WHAT TO DO.........

Posted: at 25-05-2012 05:29 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Treasure2 at 25-05-2012 05:31 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: ASIWAJUTAIWO on 25-05-2012 05:29 PM
....DON'T WORRY I KNOW WHAT TO DO.........
You no fit do anything.....
Posted: at 25-05-2012 05:31 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ASIWAJUTAIWO at 25-05-2012 05:35 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on 25-05-2012 05:28 PM
Me no fit advice ooo, na only my Ajanni i go dey advice make e dey look well.... Grin Grin Grin Grin

........OK HOW LONG YOU COMMUNICATE WITH AJANNI BEFORE EVERYTHING MATURE ..........I NEED TO MARRY URGENT.....

Posted: at 25-05-2012 05:35 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Treasure2 at 25-05-2012 05:39 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: ASIWAJUTAIWO on 25-05-2012 05:35 PM
........OK HOW LONG YOU COMMUNICATE WITH AJANNI BEFORE EVERYTHING MATURE ..........I NEED TO MARRY URGENT.....
You marry urgent, you divorce urgent...E fit no work for you how it for me and Ajanni....
Posted: at 25-05-2012 05:39 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Beauti4 at 25-05-2012 05:39 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: ajanni on 25-05-2012 08:58 AM
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Glad u didn't denied it.
Posted: at 25-05-2012 05:39 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ASIWAJUTAIWO at 25-05-2012 05:40 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on 25-05-2012 05:39 PM
You marry urgent, you divorce urgent...E fit no work for you how it for me and Ajanni....

 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 25-05-2012 05:40 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Beauti4 at 25-05-2012 05:41 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 25-05-2012 10:02 AM
Grin Grin Grin Grin Grin...Na mind the mumu, He sabi vex me no be small.

maybe it turns him on whenever he provokes u to anger. What do u think?
Posted: at 25-05-2012 05:41 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 25-05-2012 05:43 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Beauti4 on 25-05-2012 05:41 PM
maybe it turns him on whenever he provokes u to anger. What do u think?
Grin Grin Grin Grin Grin Grin.....No mind that guy...i still dey think wetin i go do am.
Posted: at 25-05-2012 05:43 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ASIWAJUTAIWO at 25-05-2012 05:44 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on 25-05-2012 05:31 PM
You no fit do anything.....

......YOU NEVER KNOW ME .........HOW ABOUT USE WHAT YOU HAVE AND GET WHAT YOU NEED....... VERY HARD TO ESCAPE .....

Posted: at 25-05-2012 05:44 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Treasure2 at 25-05-2012 05:47 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: ASIWAJUTAIWO on 25-05-2012 05:44 PM
......YOU NEVER KNOW ME .........HOW ABOUT USE WHAT YOU HAVE AND GET WHAT YOU NEED....... VERY HARD TO ESCAPE .....
Na e me dey tell you say the bobo head strong pass una.  How you wan take wetin you get when He and me no go near your side???
Posted: at 25-05-2012 05:47 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ASIWAJUTAIWO at 25-05-2012 05:51 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on 25-05-2012 05:47 PM
Na e me dey tell you say the bobo head strong pass una.  How you wan take wetin you get when He and me no go near your side???

IS NOT WHAT I MEAN ......... LIKE  BEAUTIFUL THINGS.......FAVORITISM ......... CAR OF YOUR CHOOSE ....... I WILL EVEN MADE YOU MINISTER  FINANCE  WITH MY POWER

Posted: at 25-05-2012 05:51 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Treasure2 at 25-05-2012 05:55 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: ASIWAJUTAIWO on 25-05-2012 05:51 PM
IS NOT WHAT I MEAN ......... LIKE  BEAUTIFUL THINGS.......FAVORITISM ......... CAR OF YOUR CHOOSE ....... I WILL EVEN MADE YOU MINISTER  FINANCE  WITH MY POWER
All this ye ye things no go make us look your side sef bc original love no dey compromise.
Na love wey dey pretend dey get carried away for the things you listed. I love you bc i go get mumu motor.
Posted: at 25-05-2012 05:55 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ASIWAJUTAIWO at 25-05-2012 06:03 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on 25-05-2012 05:55 PM
All this ye ye things no go make us look your side sef bc original love no dey compromise.
Na love wey dey pretend dey get carried away for the things you listed. I love you bc i go get mumu motor.

..........AJANNI REALLY WIN YOUR HEART......CHAI

Posted: at 25-05-2012 06:03 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Treasure2 at 25-05-2012 06:05 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: ASIWAJUTAIWO on 25-05-2012 06:03 PM
..........AJANNI REALLY WIN YOUR HEART......CHAI
Ajanni na Original..e no dey two... Grin Grin Grin
Posted: at 25-05-2012 06:05 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Beauti4 at 25-05-2012 06:06 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 25-05-2012 05:43 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin.....No mind that guy...i still dey think wetin i go do am.

 Grin Grin Grin you can even ask him to tell you exactly what he wants u to do with him.  Grin Grin
Posted: at 25-05-2012 06:06 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ASIWAJUTAIWO at 25-05-2012 06:15 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on 25-05-2012 06:05 PM
Ajanni na Original..e no dey two... Grin Grin Grin

CHAI.....

Posted: at 25-05-2012 06:15 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Treasure2 at 25-05-2012 06:20 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Beauti4 on 25-05-2012 06:06 PM
Grin Grin Grin you can even ask him to tell you exactly what he wants u to do with him.  Grin Grin
No oooo, na me go take him unaware.
Posted: at 25-05-2012 06:20 PM (11 years ago) | Hero
Reply
1 ... 36 37 38 [39] 40 41 42 ... 50