somelove at 23-05-2012 07:23 AM (12 years ago) (m) Na ajanni be this Posted: at 23-05-2012 07:23 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
congrats Posted: at 23-05-2012 07:40 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
terdue at 23-05-2012 07:40 AM (12 years ago) (m) 9ice 1 Posted: at 23-05-2012 07:40 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
danny6 at 23-05-2012 07:44 AM (12 years ago) (m) Reply |
dickman2 at 23-05-2012 07:47 AM (12 years ago) (m) please ooo.which sopiebaby una dey talk sef,,three weeks ago her boss give 6.4million and others gift on her brithday and thinking how to marry the boss.now una dey tell say she don grab another man ..after the boss ..this calabar girl nawa ooooo Posted: at 23-05-2012 07:47 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
itoroesie at 23-05-2012 07:55 AM (12 years ago) (m) Wow! this is cool. Wishing u guys well all the way. Posted: at 23-05-2012 07:55 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Ausnowx at 23-05-2012 08:02 AM (12 years ago) (m) good luck! Posted: at 23-05-2012 08:02 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dickman2 at 23-05-2012 08:02 AM (12 years ago) (m) sophibaby na u dey grab men,,abi na men dey grab u..emmmmmmmmmmmmmm..this calabar nawa for u ..u dey change men like water..what about your boss..,,u don finish with that one ..sophiebaby problem dey..what about your kids and your first husband..eeeeemmmmmmmmm..easy come easy go..at your service..go ahead..nothing we no go hear or see for here ooooo.. Posted: at 23-05-2012 08:02 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 23-05-2012 08:02 AM (12 years ago) (m) Posted: at 23-05-2012 08:02 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
naommi at 23-05-2012 08:15 AM (12 years ago) (f) Reply |
naommi at 23-05-2012 08:19 AM (12 years ago) (f) Reply |
dickman2 at 23-05-2012 08:23 AM (12 years ago) (m) my sister no secret oo..she is the one that post it,,that her boss just ..u know..u understand..now she don grab another one ..no vex ooo my dear..but na so we see am Posted: at 23-05-2012 08:23 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
like play play naijapals don make sense..ok make me self dey look well well. Posted: at 23-05-2012 08:29 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
dickman2 at 23-05-2012 08:32 AM (12 years ago) (m) Reply |
dickman2 at 23-05-2012 08:35 AM (12 years ago) (m) make i run comot here now ..if sophiebaby meet me here.. she go kill me today.. Posted: at 23-05-2012 08:35 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 23-05-2012 09:05 AM (12 years ago) (m) Reply |
dickman2 at 23-05-2012 09:05 AM (12 years ago) (m) Reply |
sophiebaby at 23-05-2012 09:11 AM (12 years ago) (f) make i run comot here now ..if sophiebaby meet me here.. she go kill me today..
shebi u don take ur agbo dis mrng abi?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 23-05-2012 09:11 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
soon we go hear say dem don divorce, the girl no fine self.
na wa 2 u o! 4 where u don hear say calabar person divorce? Posted: at 23-05-2012 09:20 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
igbonnanna at 23-05-2012 09:23 AM (12 years ago) (m) k Posted: at 23-05-2012 09:23 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |