ironlady at 15-03-2009 03:08 AM (15 years ago) (f) lolsz!! ok no zip am again, am ok with it i will zip it myself!!! Posted: at 15-03-2009 03:08 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Zip am fr urself? u no fit oh! at least we have to be our brother's and sister's keeper everytime Posted: at 15-03-2009 03:11 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 15-03-2009 03:12 AM (15 years ago) (f) hen brother n sister keeper never reach dat stage,!!1 Posted: at 15-03-2009 03:12 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
hen brother n sister keeper never reach dat stage,!!1
na stage 1 we stil dey na! Posted: at 15-03-2009 03:22 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 15-03-2009 03:23 AM (15 years ago) (f) ehen u sure i think we no dey any stage b4 ni.. Posted: at 15-03-2009 03:23 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
u neva fit handle stage4 nw! make we dey take am easy easy! Posted: at 15-03-2009 03:27 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 15-03-2009 03:28 AM (15 years ago) (f) wetin we they do wey we dey go stage by stage..... ?? Posted: at 15-03-2009 03:28 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
ah ah! On r'Oyo, O'nkanju, Alaafin O'rebikan!!! Posted: at 15-03-2009 03:31 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 15-03-2009 03:33 AM (15 years ago) (f) kini eleyi bayi wat should i do with ur alafin oyo.. Posted: at 15-03-2009 03:33 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
kini eleyi bayi wat should i do with ur alafin oyo..
se suru! ma worry ara e! ikokan lanyo ese l'eku! Posted: at 15-03-2009 03:38 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 15-03-2009 03:49 AM (15 years ago) (f) ok ooo,moma se suru Posted: at 15-03-2009 03:49 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Gwhy at 15-03-2009 10:58 PM (15 years ago) (m) Suru 4 wetin na?@ ironlady
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 15-03-2009 10:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 15-03-2009 11:56 PM (15 years ago) (f) Suru 4 wetin na?@ ironlady
suru 4 waiting Posted: at 15-03-2009 11:56 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
make una let the cat go off the basket why 2 of una they play around the bush now.. Posted: at 16-03-2009 02:07 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 16-03-2009 04:06 AM (15 years ago) (m) Suru 4 wetin na?@ ironlady
suru 4 waiting u stil dey wait?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 16-03-2009 04:06 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 16-03-2009 03:34 PM (15 years ago) (m) SURULERE NA... Posted: at 16-03-2009 03:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 16-03-2009 03:39 PM (15 years ago) (f) make una let the cat go off the basket why 2 of una they play around the bush now.. DO U WANT TO JOIN NI Posted: at 16-03-2009 03:39 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
omatseye at 16-03-2009 03:40 PM (15 years ago) (m) chie... Posted: at 16-03-2009 03:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 16-03-2009 03:41 PM (15 years ago) (f) WETIN BIT U Y U DEY SHOUT CHIE Posted: at 16-03-2009 03:41 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
omatseye at 16-03-2009 04:09 PM (15 years ago) (m) EKEKE ,..NO B MAN FAULT Posted: at 16-03-2009 04:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |