Hahahaha u chop waitings

Date: 03-07-2012 11:19 pm (12 years ago) | Author: Emmanuel iniobong
- at 3-07-2012 11:19 PM (12 years ago)
(m)
Oboy hunga dey naija


Posted: at 3-07-2012 11:19 PM (12 years ago) | Newbie
- jossy4reall at 4-07-2012 03:28 AM (12 years ago)
(m)
I C....go soak garri cuz d hunger dey show 4 ya face

Posted: at 4-07-2012 03:28 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Terencetersur at 4-07-2012 07:35 AM (12 years ago)
(m)
Na public complaints commission be dis houz? OTONDO!
Posted: at 4-07-2012 07:35 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 4-07-2012 10:02 AM (12 years ago)
(m)
Shocked I see am for ur face Undecided

Posted: at 4-07-2012 10:02 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 5-07-2012 05:58 PM (12 years ago)
(m)
na true sha and e don wire u so tay u no fit endure am,na im u open up

Posted: at 5-07-2012 05:58 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 6-07-2012 10:37 PM (12 years ago)
(m)
poster hunger don nearly kill u o b4 as i saw u i think say na AID dey una body so na hunger, but no problem go meet chummyli she go direct u to committee of food and reserves make u no con die 4 hia cos NP no send u o and as i dey see u self ur dead body go smell pass anytn i beg o

Posted: at 6-07-2012 10:37 PM (12 years ago) | Hero
Reply

Featured Discussions