A man who was just about to be executed was asked whether he would like to have a last smoke. The man answered, "No thank you, I don't smoke. I don't want to get lung cancer."
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
Posted: at 21-03-2009 04:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Kristiantus at 26-03-2009 11:08 AM (16 years ago) (m)
Quote from: iphie on 26-03-2009 11:05 AM
D MAN HAS A VERY HEALTHY MIND SET, EVEN AT D POINT OF DEATH, NA HIM TYPE DEM DEY WRITE SAY "EVEN TILL DEATH, HE WAS HEALTHY"
healthy mind set ke!, dgreat use him mouth tell me and silly j say na ogiri na him dey tell am ever ever wey anybodi talk for him back.... dis one no be ordinary healthy mind set....
Posted: at 26-03-2009 11:08 AM (16 years ago) | Hero
D MAN HAS A VERY HEALTHY MIND SET, EVEN AT D POINT OF DEATH, NA HIM TYPE DEM DEY WRITE SAY "EVEN TILL DEATH, HE WAS HEALTHY"
healthy mind set ke!, dgreat use him mouth tell me and silly j say na ogiri na him dey tell am ever ever wey anybodi talk for him back.... dis one no be ordinary healthy mind set....
OGIRI KE, NA DAWADAWA OR IRU, NO BE ONLY OGIRI NA ILEKUN OR FERESE, NO MIND DGREAT JARE JUST BECUS HIM DEY SMELL D WIND NO MEANS SAY HIM NO DEY SMELL MESS
Posted: at 26-03-2009 11:15 AM (16 years ago) | Gistmaniac