shumaca at 23-07-2012 02:45 PM (12 years ago) (m) WERE THERE ORIGINAL THINGS, ALSO THERE FAKE. SO DONT SURPRISE U PEOPLE! AND BIBLE HAS ALREADY SAID Posted: at 23-07-2012 02:45 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
dickman2 at 23-07-2012 04:34 PM (12 years ago) (m) Posted: at 23-07-2012 04:34 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
pamela224 at 23-07-2012 04:49 PM (12 years ago) (f) Naija pastors, una too much!!! Coffee wey I dey drink commot for my nose as I dey read this!!!!
so u too don start to dey drink coffee..... Posted: at 23-07-2012 04:49 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
aishatua1 at 23-07-2012 04:50 PM (12 years ago) (f) //www.gistmania.com/talk/topic,120621.0.html Posted: at 23-07-2012 04:50 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 23-07-2012 05:05 PM (12 years ago) (m) isi ewu...you don come back from exile?
madboy, you don jump fence your prison yard ag onye araain? Posted: at 23-07-2012 05:05 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Bettygirls at 23-07-2012 05:20 PM (12 years ago) (f) Posted: at 23-07-2012 05:20 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 23-07-2012 05:30 PM (12 years ago) (m) God forbid bad thing
e don tay well well wey nigeria dey do am na Posted: at 23-07-2012 05:30 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Business as usual Posted: at 23-07-2012 05:44 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
verah at 23-07-2012 05:54 PM (12 years ago) (f) carry pastor cover face hell is waiting for u
IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........ Posted: at 23-07-2012 05:54 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Naija na wetin concern una? ? ,? una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. Posted: at 23-07-2012 06:05 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
legend101 at 23-07-2012 07:54 PM (12 years ago) (m) Ajani, dis one no concern the topic o, bro try return you old profile pics cos most time i come on here am adicted to your coment. hp you reply with the old big police man belle...lol Posted: at 23-07-2012 07:54 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
moniconyez at 23-07-2012 08:27 PM (12 years ago) (m) Naija na wetin concern una? ? ,? una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
If you Drink (co) not to talk of (ffe) here again i WILL BREAK the glass u HEAR ME? Posted: at 23-07-2012 08:27 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Na who sale sunglasses 4 Omotola and Ay .  . de optician no see say dem get big head and dat sunglasses too small 4 dat head  una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. Posted: at 23-07-2012 08:57 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bettychy at 23-07-2012 09:08 PM (12 years ago) (f) ...tradition Posted: at 23-07-2012 09:08 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
moniconyez at 23-07-2012 09:17 PM (12 years ago) (m) Na who sale sunglasses 4 Omotola and Ay .  . de optician no see say dem get big head and dat sunglasses too small 4 dat head  una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. If you Drink (co) not to talk of (ffe) here again i WILL BREAK the glass u HEAR ME? Posted: at 23-07-2012 09:17 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
R.I.P MONICONYEZ  coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I hear say u don die Posted: at 23-07-2012 09:43 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
moniconyez at 23-07-2012 09:47 PM (12 years ago) (m) coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I hear say u don die
HOLY GHOST FIRE. YOU SON OF A BITCH Posted: at 23-07-2012 09:47 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
denhaag at 23-07-2012 10:08 PM (12 years ago) (f) All of them need God's 4giveness Posted: at 23-07-2012 10:08 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
reallarry at 23-07-2012 10:16 PM (12 years ago) (m) xtianity is a joke! the religious leaders are fraudstars, homosegxwala businessmen/women; the folloers are mumus. may God show them the way out of these chackles. Posted: at 23-07-2012 10:16 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
R.I.P MONICONYEZ AND SREVYNO U 419 NA DRINKING WATER GO KILL UNA ....coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I hear say una don die Posted: at 23-07-2012 10:19 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |