Posted: at | |
| |||||
Quote from: BendelArmedRobb on 28-07-2012 02:48 PM all dis idiots jobless small small boyz wen dey 4 hia i beg una mama dey call una 4 house oo, make una go do some home cleaning ..i know some of dem name ....TOMYONBORN BIG FOOL small boy go house go help ur sisters 4 Kitchen AllahIsGr8Alays u too small to dey dis forum go house go help ur sisters 4 Kitchen... Ceaser7 make u sef go back house go do some cleaning wit ur sisters jennyosa dis one sef come join dem computer miss ROAD go enter ur hand fool ......emnoeasy go sleep 4 house,if dis one get family sef na only god know ..........Naija una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this una comment. jobless idiot like u,hissssssssssssssss
| |||||
Quote from: osarobo62 on 27-07-2012 05:14 PM SO AFTER TASTING HIS 10 INCHES HAMMER YOU COME FALL IN LOVE? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: ikwo1 on 27-07-2012 05:34 PM but to be sincere,mugu is boldly writting in the mans face. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: nnamen on 28-07-2012 09:12 AM damn damn damn....so na dis man finish all d bleaching cream for market? no wonder i dey ask all d market women , dem dey tell me say one oyibo wanna be man don buy everytin... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
I BEG WAIT BEFORE MY GANJA BURN FINNISH,I GO ANSWER MAKE I FINNISH SMOKING FIRST ITS VERY IMPORTANT........ Reply
| |||||
MONEY GO WOMAN GO TYPE OF LOVE.I HEREBY PREDICT THAT SHE WILL RUN AWAY ONE DAY Reply
| |||||
YOU MUST HEAR THIS......http://www.youtube.com/watch?v=nUGu_nX81Fw# Reply
| |||||
honesty woman Reply
| |||||
honest woman Reply
| |||||
Quote from: ogebig on 27-07-2012 01:38 PM OMG, this omosexy don eat this man finish, the man na raw mugu, all this red carpet of a thing, i never see omotala with her wedding y ring? can somebody tell me? while only one picture, de man is with his own wedding ring, well this what called suffring and smilling lol ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Beauti4 on 27-07-2012 11:49 PM Love does not always start from the beginning of r/ship. Sometimes you'll be confuse about his/her nose, mouth and even the way he/she smells. But the more you are closer to him, the better you get to love him more. I think she was being careful.... well said I love the part she say: The guy knew him more than she knew herself. Gentlemen can tell when a girl is fakin or not. These men are powerful... Well, God bless your marriage my dear.
| |||||
Quote from: Keffejude on 28-07-2012 08:32 AM After such a long while d yoruba bitch singer finally admits "she married her hubby 4 his wealth"? Wat a shameless yoruba mom hssss ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Asouzu on 28-07-2012 11:10 AM BLEACHING BLEACHING BLEACHING BLEACHING BLEACHING BLEACHING BLEACHING grow up pleaseeeeee BLEACHING BLEACHING BLEACHING BLEACHING BLEACHING BLEACHING BLEACHING BLEACHING BLEACHING BLEACHING BLEACHING BLEACHING BLEACHING BLEACHING BLEACHING BLEACHING BLEACHING BLEACHING BLEACHING BLEACHING BLEACHING BLEACHING ALL THEY WAY. YEYE PPL FAKE PPL. I HV FIVE KIDS AND I LOOK BETTER THAN U. FAKE ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: shishi20 on 28-07-2012 12:50 PM Look here if wearing wedding rings always make marriage last then why is the likes of kate hensahw divorced,sophie and tchidi.All dose old men and women who lived togeda for 50years dnt wear wedding ring.Omotola doesnt wear her wedding ring yet 16years in marriage na wedding ring cause am? no na tell me.Weeding ring doesnt determing how far and how well the marriage will go.In as much as dey both love nd understand each othat wedding ring is just a bonus well said dear
| |||||
Quote from: hisnameisjesus on 28-07-2012 02:11 PM but the kid no look like the husband ooo so? ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]()
| |||||
![]() ![]()
| |||||
Quote from: aso4life1 on 27-07-2012 01:41 PM Oge,oge,how many time I call you? how you take monitor all this? ![]() ![]() ![]() okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll
| |||||
And then, what is our biz phyuk off even now do u love him cos u cant, when u r busy phyuking arround, main looking at u, u will be very mean swear with ur life that since he get married to u even now that u dont cheat on him my dear go sleep there is no love any more. Reply
|
Fresh Wave of Violence In Benue As Herdsmen Attacks Leave Nine Farmers Dead
"How My Mother’s Lover Rap3d Me" — 12 Year Old Victim Narrates Ordeal
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)
What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo
Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos