UNA DON GO PRAY?

Date: 03-04-2009 12:54 pm (16 years ago) | Author: MADUAKO EMMANUEL
- at 3-04-2009 12:54 PM (16 years ago)
(m)
this one wey e be lyk say na only me dey dis forum 2day wey be friday.Abi na moslem"s everybody be here?una go pray?


Posted: at 3-04-2009 12:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac
- federico at 3-04-2009 12:59 PM (16 years ago)
(m)
so u nor no say dem be moslem,,na my mouth u wan here!!
Posted: at 3-04-2009 12:59 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmymth at 3-04-2009 01:22 PM (16 years ago)
(m)
WAT OF U?U DON PRAY FINISH?

Posted: at 3-04-2009 01:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kollyns9 at 3-04-2009 07:44 PM (16 years ago)
(m)
Emmy, U know am your guy n I dey with u Kampe
bt with this kind thread wey u dey create, U don dey fall my hand
Posted: at 3-04-2009 07:44 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- zino100 at 3-04-2009 08:03 PM (16 years ago)
(m)
Because sey u be cafe attendant and na 24/7 u dey on top sys no mean say people go be like u,weh den no go get better things do.
Posted: at 3-04-2009 08:03 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- Toks-E at 3-04-2009 08:08 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: emmymth on  3-04-2009 12:54 PM
this one wey e be lyk say na only me dey dis forum 2day wey be friday.Abi na moslem"s everybody be here?una go pray?

moslem ke


na u sabi ooooo

Posted: at 3-04-2009 08:08 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply

Featured Discussions