pamela224 at 2-08-2012 04:28 PM (12 years ago) (f) Reply |
sexykiss at 2-08-2012 05:48 PM (12 years ago) (f) una dey vex!my bb pin don lost for hia as i wan comment for dis post!
they can say whatever, i'ma do whatever,no pain is forever,yup you know this! Posted: at 2-08-2012 05:48 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Not shocking tbh.
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. R.I.P HATERS. Posted: at 2-08-2012 06:34 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
toibeli at 2-08-2012 06:34 PM (12 years ago) (m) Travel Lodge Hotel? Is that the best these two actors can afford? I hope dem no go blame am on Naija people. Posted: at 2-08-2012 06:34 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
interpo777 at 2-08-2012 06:54 PM (12 years ago) (m) ANYWAY, THINGS ABNORMAL IS EXPECTED TO HAEN TO HUMAN BEINGS NOMATTER HOW SAVE GUARDED U RE,,,SINCE THE ROGUES HAS TARGETED THEM, THEY CA N FOLLOW THEM TO EVEN THE HIGHEST HOTEL ............SINCE NO LIFE LOST Posted: at 2-08-2012 06:54 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Too bad Posted: at 2-08-2012 07:03 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ugdadiya at 2-08-2012 08:04 PM (12 years ago) (f) It is better it happen this way because if it was in naija we will all shout nawa for naija thank God it is in London any way una donu ooooooooooooooooooo Posted: at 2-08-2012 08:04 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
brown23 at 3-08-2012 12:10 AM (12 years ago) (m) 9JA ACTORS UNA TOO MUCH, THE FOOD WEY I DE COOK JUST SPOIL AS I READ THIS
Naija una too much jor.. na only here people dey drink coffee. na only here people dey lost bb pin and you don dey cook.. una nor go kill me with laugh. Posted: at 3-08-2012 12:10 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Cheap tin no gud Posted: at 3-08-2012 01:08 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ozem at 3-08-2012 01:12 AM (12 years ago) (f) May God av mercy. Posted: at 3-08-2012 01:12 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mkpume22 at 3-08-2012 01:13 AM (12 years ago) (m) Naijapals una too much o shit no see road comot from my yansh as i read this! Posted: at 3-08-2012 01:13 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mkpume22 at 3-08-2012 02:04 AM (12 years ago) (m) London una too much o my boyz are investigating d case now as i reath. Posted: at 3-08-2012 02:04 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Y-ON at 3-08-2012 02:31 AM (12 years ago) (m) Who are d robbers?. The actors have been in London for a month now staging a theatre tour including 'The king must dance naked'. d kind has danced naked already. when u people start to reason like humans certain things will change in that all of u r messing Posted: at 3-08-2012 02:31 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Make I suck my girl p u s s y first.I go come back come comment people! Posted: at 3-08-2012 02:33 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
As much as I am not happy over wht happened to them,how on earth could they have lodged in a cheap hotel without adequet security and camera.all the same am sorry Posted: at 3-08-2012 04:36 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
aso4life1 at 3-08-2012 05:25 AM (12 years ago) (m) Naijapals una too much o shit no see road comot from my yansh as i read this!
Go and drink kunu...he go soften your shit
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 3-08-2012 05:25 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
legend101 at 3-08-2012 06:01 AM (12 years ago) (m) Shatap there....................................... Posted: at 3-08-2012 06:01 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
kenstew at 3-08-2012 06:10 AM (12 years ago) (m) Reply |
dickman2 at 3-08-2012 06:30 AM (12 years ago) (m) wetin them fine go there..hotel na house..ok..very good for them.. Posted: at 3-08-2012 06:30 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Nicksam at 3-08-2012 08:02 AM (12 years ago) (m) NA WAOOW PEOPLE Posted: at 3-08-2012 08:02 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |