akjasper at 14-04-2009 01:28 AM (16 years ago) (m) Olorun maje, emi? Nigba ti mi ko kuri, eese mi. Iru okunrin bi tie,ma ti fun ni ewo je, toje pe a ma fo pata ati bra mi ni. Are u speaking in tongues here or wat ...??  No it's call yoruba ajaski no long tin  Y OK but is gonna be good to get it translated ....maybe u cld help out! I no sabi translate dat one oo no give me job i no want ooo where r u frm :)anywayz?Ohh from d next planet near this present one u are living in...!! Your head  Wetin do am?? Go look mirror now or u no get? ;Dmake i borrow u when u look at ur mirror wat do u c?i think u will c dat ur head is about 2 explode.  Lol ....na tru u talk jarre ..cos really is abt to explode if u allow it C YA ! Wetin concern me there na ur head now so sort it out urself i want 2 resign now c 8)ya Alrite is ok..it might concern you later......bye and keep ur instinct preety always Posted: at 14-04-2009 01:28 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
myragonza at 14-04-2009 06:44 AM (16 years ago) (f)
Posted: at 14-04-2009 06:44 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
SAmyrocko at 14-04-2009 07:48 AM (16 years ago) (m) Guy u beta tak am easy o, no be evry1 lik expensive joke wey u dy throw o, me dey para 4 u badly nd i no mind wetin go follow. Got scores 2 settle wit ya man,watch.
If you dey para so much that you can't control ya self.... Do yaself a favour. Go hit ya head in the Wall.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 14-04-2009 07:48 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pires07 at 14-04-2009 08:16 AM (16 years ago) (m) Guy u beta tak am easy o, no be evry1 lik expensive joke wey u dy throw o, me dey para 4 u badly nd i no mind wetin go follow. Got scores 2 settle wit ya man,watch.
women and thier wahala celf.  sammy my guy, how far?
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 14-04-2009 08:16 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 14-04-2009 08:18 AM (16 years ago) (m) Guy u beta tak am easy o, no be evry1 lik expensive joke wey u dy throw o, me dey para 4 u badly nd i no mind wetin go follow. Got scores 2 settle wit ya man,watch.
women and thier wahala celf.  sammy my guy, how far? Bros, I dey oooo.... Just resuming from Easter holi. How ur side??? How them Girls dey?
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 14-04-2009 08:18 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pires07 at 14-04-2009 08:30 AM (16 years ago) (m) Guy u beta tak am easy o, no be evry1 lik expensive joke wey u dy throw o, me dey para 4 u badly nd i no mind wetin go follow. Got scores 2 settle wit ya man,watch.
women and thier wahala celf.  sammy my guy, how far? Bros, I dey oooo.... Just resuming from Easter holi. How ur side??? How them Girls dey?  we are all fine, na God. how was ur easter celebration,na wa u no jst show up yesterday.
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 14-04-2009 08:30 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 14-04-2009 08:35 AM (16 years ago) (m) Guy u beta tak am easy o, no be evry1 lik expensive joke wey u dy throw o, me dey para 4 u badly nd i no mind wetin go follow. Got scores 2 settle wit ya man,watch.
women and thier wahala celf.  sammy my guy, how far? Bros, I dey oooo.... Just resuming from Easter holi. How ur side??? How them Girls dey?  we are all fine, na God. how was ur easter celebration,na wa u no jst show up yesterday. I travelled my man...It was not easy for me...I thought of you guys...I miss una since on sunday.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 14-04-2009 08:35 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pires07 at 14-04-2009 08:40 AM (16 years ago) (m) Guy u beta tak am easy o, no be evry1 lik expensive joke wey u dy throw o, me dey para 4 u badly nd i no mind wetin go follow. Got scores 2 settle wit ya man,watch.
women and thier wahala celf.  sammy my guy, how far? Bros, I dey oooo.... Just resuming from Easter holi. How ur side??? How them Girls dey?  we are all fine, na God. how was ur easter celebration,na wa u no jst show up yesterday. I travelled my man...It was not easy for me...I thought of you guys...I miss una since on sunday. welcome back, how was ur trip. and where is our naijapals bread?
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 14-04-2009 08:40 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 14-04-2009 08:47 AM (16 years ago) (m) Guy u beta tak am easy o, no be evry1 lik expensive joke wey u dy throw o, me dey para 4 u badly nd i no mind wetin go follow. Got scores 2 settle wit ya man,watch.
women and thier wahala celf.  sammy my guy, how far? Bros, I dey oooo.... Just resuming from Easter holi. How ur side??? How them Girls dey?  we are all fine, na God. how was ur easter celebration,na wa u no jst show up yesterday. I travelled my man...It was not easy for me...I thought of you guys...I miss una since on sunday. welcome back, how was ur trip. and where is our naijapals bread? Mopol guys contravened our rid and took the bread...lol You go fear all this 9ja policemen na  I'll buy another one for una.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 14-04-2009 08:47 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pires07 at 14-04-2009 08:50 AM (16 years ago) (m) Guy u beta tak am easy o, no be evry1 lik expensive joke wey u dy throw o, me dey para 4 u badly nd i no mind wetin go follow. Got scores 2 settle wit ya man,watch.
women and thier wahala celf.  sammy my guy, how far? Bros, I dey oooo.... Just resuming from Easter holi. How ur side??? How them Girls dey?  we are all fine, na God. how was ur easter celebration,na wa u no jst show up yesterday. I travelled my man...It was not easy for me...I thought of you guys...I miss una since on sunday. welcome back, how was ur trip. and where is our naijapals bread? Mopol guys contravened our rid and took the bread...lol You go fear all this 9ja policemen na  I'll buy another one for una.  all this 9ja police celf  one day them go chop rat poison  anyway welcome back.
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 14-04-2009 08:50 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 14-04-2009 08:52 AM (16 years ago) (m) Guy u beta tak am easy o, no be evry1 lik expensive joke wey u dy throw o, me dey para 4 u badly nd i no mind wetin go follow. Got scores 2 settle wit ya man,watch.
women and thier wahala celf.  sammy my guy, how far? Bros, I dey oooo.... Just resuming from Easter holi. How ur side??? How them Girls dey?  we are all fine, na God. how was ur easter celebration,na wa u no jst show up yesterday. I travelled my man...It was not easy for me...I thought of you guys...I miss una since on sunday. welcome back, how was ur trip. and where is our naijapals bread? Mopol guys contravened our rid and took the bread...lol You go fear all this 9ja policemen na  I'll buy another one for una.  all this 9ja police celf  one day them go chop rat poison  anyway welcome back.  Abi ooooooooo. Thnx jare!
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 14-04-2009 08:52 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ogunfunmi at 14-04-2009 08:58 AM (16 years ago) (f) where is vivan kennee don enter big trouble abeg come rescue am Posted: at 14-04-2009 08:58 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 14-04-2009 09:00 AM (16 years ago) (m) Huh!
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 14-04-2009 09:00 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Oceandrive at 14-04-2009 09:53 AM (16 years ago) (f) Huh! Huh!!
Posted: at 14-04-2009 09:53 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 14-04-2009 09:57 AM (16 years ago) (m) lol. Ify, How you dey?
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 14-04-2009 09:57 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bilol at 14-04-2009 10:20 AM (16 years ago) (f) Guy u beta tak am easy o, no be evry1 lik expensive joke wey u dy throw o, me dey para 4 u badly nd i no mind wetin go follow. Got scores 2 settle wit ya man,watch.
abeg make una no kill kenee for here oooo Posted: at 14-04-2009 10:20 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oceandrive at 14-04-2009 10:34 AM (16 years ago) (f) I'm great, Samy. U?
Posted: at 14-04-2009 10:34 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 14-04-2009 10:55 AM (16 years ago) (m) I'm great, Samy. U?
God dey oooo.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 14-04-2009 10:55 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Oceandrive at 14-04-2009 11:13 AM (16 years ago) (f) I'm great, Samy. U?
God dey oooo. Yes ooo!!! He liveth!
Posted: at 14-04-2009 11:13 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oceandrive at 14-04-2009 11:14 AM (16 years ago) (f) I'm great, Samy. U?
God dey oooo. Yes ooo!!! He liveth!
Posted: at 14-04-2009 11:14 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |