ajanni at 2-09-2012 05:34 PM (11 years ago) (m) Reply |
soyomokun at 2-09-2012 05:54 PM (11 years ago) (m) MORE TO COME IN JESUS NAME, AM SO GLAD TO HEAR ABOUT THIS NEW LAUGHING MY ASS OUT. Posted: at 2-09-2012 05:54 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
God bless Nigeria , but ibeg if u see my mama tell am say i dey for promise land 4 yankee i no get problem, Shame to bad people...I go make am in Jesus name......NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this Posted: at 2-09-2012 06:48 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
God bless Nigeria , but ibeg if u see my mama tell am say i dey for promise land 4 yankee i no get problem, Shame to bad people...I go make am in Jesus name......NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this Posted: at 2-09-2012 06:49 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ikem-deman at 2-09-2012 07:05 PM (11 years ago) (m) NO BIG DEAL U WHITES STARTED IT SO HAVE A TASTE OF YOUR OWN BITTER PILLS.GO THANK YOUR STARS THAT THEY DIDN'T KILL YOU ! Posted: at 2-09-2012 07:05 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ela214 at 2-09-2012 07:42 PM (11 years ago) (f) hummmmmmmm. Posted: at 2-09-2012 07:42 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
moniconyez at 2-09-2012 08:14 PM (11 years ago) (m) Exactly, that is my point..... same sh*t happens to blacks too!!! In 1991 i was slapped around by some white lads because of this same sh*t. And somebody shpuld advise that lil sis to stop running her mouth.
Na another CENTURY be this my brother,make we help our selves, We no go because one oyibo do wrong condamn all. PEACE Posted: at 2-09-2012 08:14 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
omomarty at 2-09-2012 08:36 PM (11 years ago) (f) Na una white people start am even though i dnt like wat happen to u.
seconded Posted: at 2-09-2012 08:36 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 2-09-2012 09:11 PM (11 years ago) (m) MORE TO COME IN JESUS NAME, AM SO GLAD TO HEAR ABOUT THIS NEW LAUGHING MY ASS OUT.
supported
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 2-09-2012 09:11 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 2-09-2012 09:12 PM (11 years ago) (m) NO BIG DEAL U WHITES STARTED IT SO HAVE A TASTE OF YOUR OWN BITTER PILLS.GO THANK YOUR STARS THAT THEY DIDN'T KILL YOU !
just my thought
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 2-09-2012 09:12 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 2-09-2012 09:13 PM (11 years ago) (m) seconded
supported
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 2-09-2012 09:13 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 2-09-2012 09:15 PM (11 years ago) (m) you sick for inside your head
lmao ;Du don see d one wey pass u
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 2-09-2012 09:15 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 2-09-2012 09:15 PM (11 years ago) (m) Na so these fake white guys dey do blackies in the former USSR. So na revenge galore..... gbam
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 2-09-2012 09:15 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 2-09-2012 09:18 PM (11 years ago) (m) For which country this one happen? I mean where them attack the guy for train?
i neva hear dis type b4 oo
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 2-09-2012 09:18 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 2-09-2012 09:21 PM (11 years ago) (m) You mean the tables have turned around now . But why na? This is bad o gbam
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 2-09-2012 09:21 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 2-09-2012 09:23 PM (11 years ago) (m) black monki
:oi see Racist
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 2-09-2012 09:23 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 2-09-2012 09:26 PM (11 years ago) (m) small boy dey worry u ..
Na a whole Baba u dey call small boy my hands are clean oo
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 2-09-2012 09:26 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 2-09-2012 09:30 PM (11 years ago) (m) For sure, what do you expect from a village ajani boy
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 2-09-2012 09:30 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 2-09-2012 09:32 PM (11 years ago) (m) this one is small down here in Malaysia a black guy was beaten to death for talking to an Indian girl, so the racism is just beinging
so una still get mind dey liv 4 Malaysia wey no get human right law?
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 2-09-2012 09:32 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 2-09-2012 09:38 PM (11 years ago) (m) Exactly, that is my point..... same sh*t happens to blacks too!!! In 1991 i was slapped around by some white lads because of this same sh*t. And somebody shpuld advise that lil sis to stop running her mouth.
No mind dat prodigal Daughter >:(d white guy don watch her plate so tey she don lose her brain,daz why she is running her mouth like parrot
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 2-09-2012 09:38 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |