harunakoni at 1-09-2012 07:06 AM (12 years ago) (m) Dem 4 killam Posted: at 1-09-2012 07:06 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
azimibraun at 1-09-2012 07:14 AM (12 years ago) (m) See hw dis mumu guys tk dia yeye regea spoil dis babe blues.... Na dem go pay her bills? D money wen her ppl borrow tk send her abroad for hustle she never payback nw idiots don go beat up her source of income. Una don use una crazy hand spoil una own sister mkt o! Una wan do free wen d babe dey mkt am.. Even with subsidy una no fit pay for one round and onyibo dey do d tin and pay witout subsidy wella.. Idiiiiooottttiiicc naija fools Posted: at 1-09-2012 07:14 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
malvin2525 at 1-09-2012 07:55 AM (12 years ago) (m) Posted: at 1-09-2012 07:55 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickman2 at 1-09-2012 08:17 AM (12 years ago) (m) anyway very sad..but my people..who no go ..dont know anything..e for better self if the white boy die..because this one una see here so na small thing ..three weeks ago ..a nigeria that i know very well.he is a yoruba boy..trying to use the public trian to another city..was beaten by some skin head white boys in side the train..as am talking to u guys ,,my homeboy is in the coma ..just like that ..even collect his phones and money from him..he was lucky because the contollers see what is going on and stop the train in the next station and call the police..he is not going with a girl ..he is alone ..so i dont know when this thing will end..recist every where...white boys for club dey ask my baby ..wetin she dey do with monkey in my face..guys i fight them and the owner ban me not to come there again ..but i dont care..what those black guys did to this white boy..is what we see here every day.. Posted: at 1-09-2012 08:17 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
emmysenior at 1-09-2012 08:32 AM (12 years ago) (m) Tor Posted: at 1-09-2012 08:32 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
dickman2 at 1-09-2012 08:33 AM (12 years ago) (m) haaahhaah, even in their own country? intruders
u never see anything..that why.. Posted: at 1-09-2012 08:33 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Ifemylove at 1-09-2012 08:49 AM (12 years ago) (f) Racism everywhere Posted: at 1-09-2012 08:49 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
moniconyez at 1-09-2012 08:51 AM (12 years ago) (m) Reply |
moniconyez at 1-09-2012 08:52 AM (12 years ago) (m) anyway very sad..but my people..who no go ..dont know anything..e for better self if the white boy die..because this one una see here so na small thing ..three weeks ago ..a nigeria that i know very well.he is a yoruba boy..trying to use the public trian to another city..was beaten by some skin head white boys in side the train..as am talking to u guys ,,my homeboy is in the coma ..just like that ..even collect his phones and money from him..he was lucky because the contollers see what is going on and stop the train in the next station and call the police..he is not going with a girl ..he is alone ..so i dont know when this thing will end..recist every where...white boys for club dey ask my baby ..wetin she dey do with monkey in my face..guys i fight them and the owner ban me not to come there again ..but i dont care..what those black guys did to this white boy..is what we see here every day..
For which country this one happen? I mean where them attack the guy for train? Posted: at 1-09-2012 08:52 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
richi192 at 1-09-2012 08:58 AM (12 years ago) (f)
Posted: at 1-09-2012 08:58 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickman2 at 1-09-2012 09:33 AM (12 years ago) (m) For which country this one happen? I mean where them attack the guy for train?
e happen for vasteras.train going to helsinbgorg..sweden.. Posted: at 1-09-2012 09:33 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Love (Ifunanya) can cost a lot. Sorry whitey. Posted: at 1-09-2012 09:46 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
moniconyez at 1-09-2012 09:57 AM (12 years ago) (m) e happen for vasteras.train going to helsinbgorg..sweden..
Terrible Posted: at 1-09-2012 09:57 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 1-09-2012 10:00 AM (12 years ago) (m) African Americans equally own the country
i c Posted: at 1-09-2012 10:00 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 1-09-2012 10:03 AM (12 years ago) (m) u never see anything..that why..
sharrrrrrrrrrrrrrrrrrrrap monki Posted: at 1-09-2012 10:03 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
denmal at 1-09-2012 10:23 AM (12 years ago) (m) foolish guys Posted: at 1-09-2012 10:23 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mds80s at 1-09-2012 10:26 AM (12 years ago) (m) It's sad for the guy .. but the girl self NA mumu love... WISH SAY NA RUSSIAN MAN DEM KNACK E FOR GOOD .. DEM DEY DO US RACISM NOW SO WE GO STILL DO THEM..1-1 .. DAT GIRL NO DEY RUN UR MOUTH GO MARRY DARKI. OYIBO NA PIG.. DEM NO DEY SHOWER FOR WINTER.. STINKY IDIOTS . Posted: at 1-09-2012 10:26 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
DMG17 at 1-09-2012 10:40 AM (12 years ago) (m) Racism Destroys People And A Nation. Love, Respect And Tolerance Unite People And Build A Nation. Posted: at 1-09-2012 10:40 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
DMG17 at 1-09-2012 10:41 AM (12 years ago) (m) Racism Destroys People And A Nation. Love, Respect And Tolerance Unite People And Build A Nation. Posted: at 1-09-2012 10:41 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
DMG17 at 1-09-2012 10:42 AM (12 years ago) (m) Racism Destroys People And A Nation. Love, Respect And Tolerance Unite People And Build A Nation. Posted: at 1-09-2012 10:42 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |