God bless Nigeria , but ibeg if u see my mama tell am say i dey for promise land 4 yankee i no get problem, Shame to bad people...I go make am in Jesus name......NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
Posted: at 2-09-2012 07:49 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Oc inspector ajanni Garuba I throwey salute , me sef, i wan strike
Oga, me,too,, i wan talk my own , Yes,corp'i,go ahead.The thing be say me i no gree say make we no collect egunje for checkpoint again.though me i agree say we fit go on strike but make dem wait small because i still get plenty money to pay to moneylenders wey lend me the money wey i take buy my posting to the checkpoint.even sef, my colleague wey dey for border patrol never pay finish the N200.000 wey he borrow to take get im police job.so.let dem wait small make we collect more egunje for checkpoint before we begin dey go Strike ......NAIJA Police una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
Posted: at 2-09-2012 07:52 PM (12 years ago) | Gistmaniac
PROSECUTOR at 2-09-2012 07:53 PM (12 years ago) (m)
This stretched mark boot...men dey try well well c wetin them they enter and come out alive....just guest how many rope don put water inside this ocean....dont ever bring this potopoto come this site again!!!shittttttt.....i close one eye i 4 c everything....i put it to u that this is an abandon goods of politicians stolen money
Posted: at 2-09-2012 07:53 PM (12 years ago) | Upcoming
This stretched mark boot...men dey try well well c wetin them they enter and come out alive....just guest how many rope don put water inside this ocean....dont ever bring this potopoto come this site again!!!sh*ttttttt.....i close one eye i 4 c everything....i put it to u that this is an abandon goods of politicians stolen money
"Man eyes get different looks for woman y*nsh" ....Fela Kuti"
On top of the world...in front of the crowd
Posted: at 2-09-2012 08:02 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Kingoflion at 2-09-2012 08:51 PM (12 years ago) (m)
WAIT I PERSONALLY DO NOT LIKE THIS SHIT FOR GOD'S SAKE. INFACT I HATE HER RIGHT NOW. I CANNOT INSERT MY GOLD ON A PUBLIC TOILET FOR SECURITY REASONS. INFACT THIS GIRL IS ANIMAL IN MY OWN EYES. I DO NOT CARE ABOUT HER phyukING NONSENSE CALLED MANSION. MANSION MY FEET. YOU CALL THIS MANSION, THEN WHAT WILL YOU CALL MY PALACE?. COSSY phyukOFF YOU PUBLIC TOILET. I HATE YOU BECAUSE OF THIS BAD ATTITUDE.
Posted: at 2-09-2012 08:51 PM (12 years ago) | Upcoming
Enough of this nonsense post, always digging into ladies private business, what a snitch! One day, you will mistakenly post your mama's private parts for us to see here. Rubbish.
Posted: at 2-09-2012 09:27 PM (12 years ago) | Upcoming