Posted: at | |
| |||||
omo that chick is untop,so u way u just the hate her,if u see chnce u for do pass her,cause haters want to be like u,so,dudge,my friend.let enjoy. Reply
| |||||
POSTER PLS GO WORK HARD Reply
| |||||
Quote from: BendelArmedRobb on 2-09-2012 07:52 PM Oc inspector ajanni Garuba I throwey salute , me sef, i wan strike Oga, me,too,, i wan talk my own , Yes,corp'i,go ahead.The thing be say me i no gree say make we no collect egunje for checkpoint again.though me i agree say we fit go on strike but make dem wait small because i still get plenty money to pay to moneylenders wey lend me the money wey i take buy my posting to the checkpoint.even sef, my colleague wey dey for border patrol never pay finish the N200.000 wey he borrow to take get im police job.so.let dem wait small make we collect more egunje for checkpoint before we begin dey go Strike ......NAIJA Police una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this mad armed robber boy
| |||||
Quote from: soul2020 on 3-09-2012 12:51 AM The Proposed N5000 Note: Nigeria On The Road To Zimbabwe what has this got to do withy this topic?
| |||||
![]() ![]() ![]() Rachael baby(daughter of holy Ghost) says "Jesus Christ is coming soon".... ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: PROSECUTOR on 2-09-2012 07:53 PM This stretched mark boot...men dey try well well c wetin them they enter and come out alive....just guest how many rope don put water inside this ocean....dont ever bring this potopoto come this site again!!!sh*ttttttt.....i close one eye i 4 c everything....i put it to u that this is an abandon goods of politicians stolen money ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
| |||||
lol Reply
| |||||
kai ! end time .... Reply![]() ![]()
| |||||
shameless woman indeed what the hell is she doing popping her Bosom out like that? Reply
| |||||
I don't like dis sassy old bitch an inch Reply
| |||||
see celebrity yansh Reply![]() ![]()
| |||||
Na mama born dis one o Reply
| |||||
is not easy to get money. but u need to go back to almighty father ur god?
| |||||
i know is not easy to get money. now that u have the money u need to go back to god almighty? Reply
| |||||
gud 4 her Reply
| |||||
Women Tohtoh dey try these days Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
ATTENTION SEEKER ReplyI AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
HMMMMMMMMMMM ReplyI AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
k ReplyThey closed the door but that ain't stop me from coming in ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech