Posted: at | |
| |||||
Quote from: crusifixo on 4-09-2012 12:30 PM broke as nigga ............. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
He make sense...listen very well then comment.though i am not a fan of any of them. Reply
| |||||
Quote from: Anneo1 on 5-09-2012 07:40 PM @ICEBREAKER yhu get mouth tell 'em stoping hating...all his music has a great meaning in this country "nJa)make una check am out naw haba ![]()
| |||||
Quote from: moniconyez on 5-09-2012 03:17 PM IDRIS You are the man,. you r right.. Of course na person COOK the food wey all these artistes dey chop now. YOU Talk SENSE not jealousy., But you are ANGRY on how things are still going, and those artistes doesn't know who fought for their RIGHTS. All they know was that they saw food on dinning table and start eating without even asking how come or who cook the food. IDRIS YOU ARE THE MAN.. Your kind STANDS for peace, and Unity. One Love men
| |||||
Quote from: nametalkam on 5-09-2012 04:52 PM I dont collect money from the government, I only collect money from Oshiomole! collecting money from Oshiomole is good, b,cos he is a good goverment...you all should think very well Hungry boy!
| |||||
una see wetin pounded yam ,Garri and egusi soup do to our Nigeria first lady Dame Patience Jonathan she no go kill person with her big big Oyinbo grammatical errors made by Madam ....I hope Aso Rock do something about it, berfore her gueste begin to ask for an English interpreter in a country that speaks as its official language.....NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this Reply
| |||||
Eedris boko Abdulkaharam Picken wey say him mama no go sleep him self no go sleep .....NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this Reply
| |||||
Quote from: cocoeni on 4-09-2012 05:04 PM Eedris don't worry the good lord is on ur side, na only who dey talk the truth dem sey e de bitter...keep fighting for the masses. seconded............... eh bcos dbanj de sing ko ko nai make people they think say frustration d worry eedris. eedris na still the boss bcos he speaks the truth its just that koko master don blind people eyes nt to realize the guy is saying the truth. i give hand jare
| |||||
after we don smoke hight marijuana together na dis yeye guy Eedris Abdulkareem run comot go make dis yeye YouTuBe video, i no go give dis paddy man weed again make e no go jogodo enter market .....NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
A BIG BOY ALLIANCE PRODUCTION ReplyHOLLA ME@ www.chamillionaire.com/g-thing FOR SURE WE GON MAKE A NICE SONG::::::::::::::::: I Swear You Never Had A Friend Like Me''
| |||||
![]() ![]() ![]() Who Jah Blessed, No Man Cursed......
| |||||
![]()
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
. Reply
| |||||
Go sit down jor Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech