zeigbo and rihanna's wedding (Page 4)

Date: 17-10-2012 10:33 am (12 years ago) | Author: Jessica Michael
1 2 3 [4]
- Rihannaaa at 5-11-2012 09:39 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 23-10-2012 03:48 PM
come hıa y u dey support dem  Huh? make rıhannaaa open that shıt agaın make ı see wetın form letter V for I'm body na I'm ı dey waıt for...
kolo mental dey worry ur head ba? Huh?

Posted: at 5-11-2012 09:39 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jessymic at 5-11-2012 04:32 PM (12 years ago)
(f)
tell ram
Posted: at 5-11-2012 04:32 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- micc at 5-11-2012 05:32 PM (12 years ago)
(m)
I c
Posted: at 5-11-2012 05:32 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Rihannaaa at 5-11-2012 11:59 PM (12 years ago)
(f)
I saw

Posted: at 5-11-2012 11:59 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 6-11-2012 08:43 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Rihannaaa on  5-11-2012 09:39 AM
kolo mental dey worry ur head ba? Huh?
see u, u no know say zeıgbo na my broda ınlaw we dey do tnx together even that beans wey u cook yesterday come gıve am wey u add ıgbo joın huh we chop am together na zeıgbo fırst craze na God say make ı sense go drınk red oıl  Roll Eyes no b u b d 1st psn na so we dey do to odaz...  Cheesy

Posted: at 6-11-2012 08:43 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 6-11-2012 08:44 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jessymic on  5-11-2012 04:32 PM
tell ram
Roll Eyes u ı go soon wound you na small e remaın  Angry

Posted: at 6-11-2012 08:44 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 6-11-2012 09:07 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on  6-11-2012 08:43 PM
see u, u no know say zeıgbo na my broda ınlaw we dey do tnx together even that beans wey u cook yesterday come gıve am wey u add ıgbo joın huh we chop am together na zeıgbo fırst craze na God say make ı sense go drınk red oıl  Roll Eyes no b u b d 1st psn na so we dey do to odaz...  Cheesy
Wat da hell re u talking abt Roll Eyes

Posted: at 6-11-2012 09:07 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Rihannaaa at 6-11-2012 11:07 PM (12 years ago)
(f)
 :Di wonder ooo  Cheesy the guy don high  Cheesy

Posted: at 6-11-2012 11:07 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jessymic at 7-11-2012 09:50 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on  6-11-2012 08:44 PM
Roll Eyes u ı go soon wound you na small e remaın  Angry

na now i no say kolomental dey worry you true true  Sad
Posted: at 7-11-2012 09:50 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Rihannaaa at 7-11-2012 10:05 AM (12 years ago)
(f)
No mind ram  Tongue

Posted: at 7-11-2012 10:05 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 7-11-2012 02:10 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Rihannaaa on  6-11-2012 11:07 PM
:Di wonder ooo  Cheesy the guy don high  Cheesy
I don tell ram make him no dey drink ogogoro again him no wan hear

Posted: at 7-11-2012 02:10 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Rihannaaa at 8-11-2012 01:34 PM (12 years ago)
(f)
No mind ram  Roll Eyes

Posted: at 8-11-2012 01:34 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jessymic at 8-11-2012 01:53 PM (12 years ago)
(f)
you people should leave expert alone abeg  Angry
Posted: at 8-11-2012 01:53 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Rihannaaa at 8-11-2012 02:18 PM (12 years ago)
(f)
Oh u dey support ur bf ba?  Cheesy Wink

Posted: at 8-11-2012 02:18 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 8-11-2012 10:57 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jessymic on  8-11-2012 01:53 PM
you people should leave expert alone abeg  Angry
leave dem dey go soon see my trouble

Posted: at 8-11-2012 10:57 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Rihannaaa at 9-11-2012 05:12 PM (12 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 9-11-2012 05:12 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 9-11-2012 06:03 PM (12 years ago)
(m)
 Lips Sealed

Posted: at 9-11-2012 06:03 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Rihannaaa at 10-11-2012 10:00 AM (12 years ago)
(f)
Me too Roll Eyes

Posted: at 10-11-2012 10:00 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4]

Featured Discussions