shanique at 6-05-2009 01:59 AM (16 years ago) (f) my dad
na him first name that?
U SwEaR U KnOw Me CuZ Ya HeArD My NaMe  BuT iF Ya EvA rEaLLy MeT Me YuD KnOw Da GaMe dRaMa NeVa EnDs And HaTaS ArE aLL tHa SaMe tHeY sMiLe To Ya FacE aNd sPiT oN yA NaMe  Posted: at 6-05-2009 01:59 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
ironlady at 6-05-2009 01:59 AM (16 years ago) (f) yes na dad first name tunde second name Posted: at 6-05-2009 01:59 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 6-05-2009 02:00 AM (16 years ago) (f) hmmmm naija naija talk....na wa o
lol.which one be tht again?.and I'M NOT MISSING ANYONE OOOOOOO.I WROTE THT FIRST LETTER JUST FOR FUN,LOL. eyyyy see lie...lie to me..keep going i am listening lol .lol.ewooooooooooo,u dis girl u don kolo.lol where u dey sef? u not sleepin yet? I dey live for England.nah, i dey listen to music on naijapals.and u? Posted: at 6-05-2009 02:00 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
shanique at 6-05-2009 02:00 AM (16 years ago) (f) yes na dad first name tunde second name
wow... okay o..i hear..now go to bed
U SwEaR U KnOw Me CuZ Ya HeArD My NaMe  BuT iF Ya EvA rEaLLy MeT Me YuD KnOw Da GaMe dRaMa NeVa EnDs And HaTaS ArE aLL tHa SaMe tHeY sMiLe To Ya FacE aNd sPiT oN yA NaMe  Posted: at 6-05-2009 02:00 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 6-05-2009 02:01 AM (16 years ago) (f) my dad
Awwwwwwwwwww,daddy's girl.lol Posted: at 6-05-2009 02:01 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
ironlady at 6-05-2009 02:02 AM (16 years ago) (f) yes na dad first name tunde second name
wow... okay o..i hear..now go to bed not yet time..sisi eko my dad
Awwwwwwwwwww,daddy's girl.lol thnk GOD u can see me oo Posted: at 6-05-2009 02:02 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
shanique at 6-05-2009 02:03 AM (16 years ago) (f) my dad
Awwwwwwwwwww,daddy's girl.lol she never sleep too?
U SwEaR U KnOw Me CuZ Ya HeArD My NaMe  BuT iF Ya EvA rEaLLy MeT Me YuD KnOw Da GaMe dRaMa NeVa EnDs And HaTaS ArE aLL tHa SaMe tHeY sMiLe To Ya FacE aNd sPiT oN yA NaMe  Posted: at 6-05-2009 02:03 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 6-05-2009 02:04 AM (16 years ago) (f) @Ironlady.yea, i can.tht's nice,lol.u live wit ur parent? Posted: at 6-05-2009 02:04 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 6-05-2009 02:05 AM (16 years ago) (f) my dad
Awwwwwwwwwww,daddy's girl.lol she never sleep too? lol,daddy no house today now.and why u want make she go sleep?.wat about u? Posted: at 6-05-2009 02:05 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
ironlady at 6-05-2009 02:05 AM (16 years ago) (f) yes i do only me daddy*crying*i want ma daddy or candy Posted: at 6-05-2009 02:05 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
shanique at 6-05-2009 02:06 AM (16 years ago) (f) bah! my dad
Awwwwwwwwwww,daddy's girl.lol she never sleep too? lol,daddy no house today now.and why u want make she go sleep?.wat about u? she has to work tomorrow..and u have to go to skul tomorrow..and i have to stay home
U SwEaR U KnOw Me CuZ Ya HeArD My NaMe  BuT iF Ya EvA rEaLLy MeT Me YuD KnOw Da GaMe dRaMa NeVa EnDs And HaTaS ArE aLL tHa SaMe tHeY sMiLe To Ya FacE aNd sPiT oN yA NaMe  Posted: at 6-05-2009 02:06 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
ironlady at 6-05-2009 02:07 AM (16 years ago) (f) hmm...stay home then go n sleep and get ready to clean d house Posted: at 6-05-2009 02:07 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
shanique at 6-05-2009 02:07 AM (16 years ago) (f) hmm...stay home then go n sleep and get ready to clean d house
i have nanny's already to clean ma mansion
U SwEaR U KnOw Me CuZ Ya HeArD My NaMe  BuT iF Ya EvA rEaLLy MeT Me YuD KnOw Da GaMe dRaMa NeVa EnDs And HaTaS ArE aLL tHa SaMe tHeY sMiLe To Ya FacE aNd sPiT oN yA NaMe  Posted: at 6-05-2009 02:07 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 6-05-2009 02:07 AM (16 years ago) (f) bah! my dad
Awwwwwwwwwww,daddy's girl.lol she never sleep too? lol,daddy no house today now.and why u want make she go sleep?.wat about u? she has to work tomorrow..and u have to go to skul tomorrow..and i have to stay home lol.see ur mouth.why u need to stay home? Posted: at 6-05-2009 02:07 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
ironlady at 6-05-2009 02:08 AM (16 years ago) (f) hmm...stay home then go n sleep and get ready to clean d house
i have nanny's already to clean ma mansion  shanique stop wishing no be naija u dey oo..wey u go get gateman Posted: at 6-05-2009 02:08 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 6-05-2009 02:09 AM (16 years ago) (f) hmm...stay home then go n sleep and get ready to clean d house
LOL.tell her jare. Posted: at 6-05-2009 02:09 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 6-05-2009 02:10 AM (16 years ago) (f) hmm...stay home then go n sleep and get ready to clean d house
i have nanny's already to clean ma mansion  shanique stop wishing no be naija u dey oo..wey u go get gateman lol.yawa. Posted: at 6-05-2009 02:10 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
ironlady at 6-05-2009 02:10 AM (16 years ago) (f) hmm...stay home then go n sleep and get ready to clean d house
LOL.tell her jare. am telling her now ooo hmm...stay home then go n sleep and get ready to clean d house
i have nanny's already to clean ma mansion  shanique stop wishing no be naija u dey oo..wey u go get gateman lol.yawa. hehe..i lie? Posted: at 6-05-2009 02:10 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
shanique at 6-05-2009 02:11 AM (16 years ago) (f) hmm...stay home then go n sleep and get ready to clean d house
i have nanny's already to clean ma mansion  shanique stop wishing no be naija u dey oo..wey u go get gateman hehehe na only naija ppl get gateman? canada get gateman o..infact come and see
U SwEaR U KnOw Me CuZ Ya HeArD My NaMe  BuT iF Ya EvA rEaLLy MeT Me YuD KnOw Da GaMe dRaMa NeVa EnDs And HaTaS ArE aLL tHa SaMe tHeY sMiLe To Ya FacE aNd sPiT oN yA NaMe  Posted: at 6-05-2009 02:11 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 6-05-2009 02:11 AM (16 years ago) (f) hmm...stay home then go n sleep and get ready to clean d house
LOL.tell her jare. am telling her now ooo hmm...stay home then go n sleep and get ready to clean d house
i have nanny's already to clean ma mansion  shanique stop wishing no be naija u dey oo..wey u go get gateman lol.yawa. hehe..i lie? nah,true tlk.lol Posted: at 6-05-2009 02:11 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |