You do know that you're beautiful, don't you? (Page 3)

Date: 18-04-2009 12:32 am (16 years ago) | Author: Femi
1 2 [3] 4 5 6
- ironlady at 20-04-2009 12:42 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: nickyvil on 20-04-2009 12:40 AM
who tell you i dey flirt with you come see my babe for usa she fine past fine self
dump shyt u wish u were cuter than monkey huh?ur babe self no fine pass chimpazee
Posted: at 20-04-2009 12:42 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- diplomatik at 20-04-2009 12:43 AM (16 years ago)
(f)
LMAO.......ROTF.....

Posted: at 20-04-2009 12:43 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ironlady at 20-04-2009 12:47 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: diplomatik on 20-04-2009 12:43 AM
LMAO.......ROTF.....
hehe i just start with him
Posted: at 20-04-2009 12:47 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 20-04-2009 12:51 AM (16 years ago)
(m)
well if i be wetin you call me take mirror look yourself and tell me wetin you resemble you go see sey you and my ugliest Rotweiller na the same osii
Posted: at 20-04-2009 12:51 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 20-04-2009 12:54 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: nickyvil on 20-04-2009 12:51 AM
well if i be wetin you call me take mirror look yourself and tell me wetin you resemble you go see sey you and my ugliest Rotweiller na the same osii
ur such an asshead ok!!u know how all those animal shit dey take luk na so ur face be lyke....besides u dont need a mirror bcos u luk like a beast and u may   kill urself 4 being ugly if u luk at d mirror
Posted: at 20-04-2009 12:54 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 20-04-2009 01:06 AM (16 years ago)
(m)
well i am still proud of myself come see me and you go no real cool nigga tht you go wan roll with ha God forbid i no fit roll with you cos people go dey run comot my back cos you resemble the dragon from legend of the seeker hahahaha lol
Posted: at 20-04-2009 01:06 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 20-04-2009 01:09 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: nickyvil on 20-04-2009 01:06 AM
well i am still proud of myself come see me and you go no real cool nigga tht you go wan roll with ha God forbid i no fit roll with you cos people go dey run comot my back cos you resemble the dragon from legend of the seeker hahahaha lol

mchewwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwww!!!!!u change ur pix abi its ok but,ur still ugly ur d ugliest beast in d world of d beasts........ Tongue Tongue Tongue Grin
Posted: at 20-04-2009 01:09 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 20-04-2009 01:16 AM (16 years ago)
(m)
lol dont lie you fall in love with me abi
Posted: at 20-04-2009 01:16 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 20-04-2009 01:17 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: nickyvil on 20-04-2009 01:16 AM
lol dont lie you fall in love with me abi
ewwwwwwwwwwwwwwww....ur ewwww!!last thing i will ever do in my lyfeeeee
Posted: at 20-04-2009 01:17 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 20-04-2009 01:18 AM (16 years ago)
(m)
you better do okay i like you iron make we talk sorry na
Posted: at 20-04-2009 01:18 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- diplomatik at 20-04-2009 01:19 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: nickyvil on 20-04-2009 01:18 AM
you better do okay i like you iron make we talk sorry na

 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Undecided Undecided

Posted: at 20-04-2009 01:19 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- raskydammy at 20-04-2009 01:21 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: nickyvil on 18-04-2009 12:32 AM
You do know that you're beautiful, don't you? flirting

did you see me
Posted: at 20-04-2009 01:21 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- nickyvil at 20-04-2009 01:24 AM (16 years ago)
(m)
wetin i wan see for your body
Posted: at 20-04-2009 01:24 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 20-04-2009 01:28 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: nickyvil on 20-04-2009 01:18 AM
you better do okay i like you iron make we talk sorry na

 Shocked Shocked Shocked Shocked..so u wan dey tap current with me now abi!!!
Posted: at 20-04-2009 01:28 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 20-04-2009 01:29 AM (16 years ago)
(m)
no no no i like you na i dey serious jo
Posted: at 20-04-2009 01:29 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 20-04-2009 01:30 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: nickyvil on 20-04-2009 01:29 AM
no no no i like you na i dey serious jo
lolszzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzz.........go ask my manager first go ask stripod for confirmation to flirt with me
Posted: at 20-04-2009 01:30 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- raskydammy at 20-04-2009 01:32 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: nickyvil on 20-04-2009 01:29 AM
no no no i like you na i dey serious jo

toasting time
Posted: at 20-04-2009 01:32 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- ironlady at 20-04-2009 01:33 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: raskydammy on 20-04-2009 01:32 AM
Quote from: nickyvil on 20-04-2009 01:29 AM
no no no i like you na i dey serious jo

toasting time
u see he want turn me to bread....
Posted: at 20-04-2009 01:33 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- raskydammy at 20-04-2009 01:35 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on 20-04-2009 01:33 AM
Quote from: raskydammy on 20-04-2009 01:32 AM
Quote from: nickyvil on 20-04-2009 01:29 AM
no no no i like you na i dey serious jo

toasting time
u see he want turn me to bread....

nickyvil don turn you to bread already...

Posted: at 20-04-2009 01:35 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- raskydammy at 20-04-2009 01:36 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: nickyvil on 20-04-2009 01:29 AM
no no no i like you na i dey serious jo

i no say igbo people no day gree.. keep fishing
Posted: at 20-04-2009 01:36 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 [3] 4 5 6

Featured Discussions