Toks-E at 27-05-2009 07:56 PM (15 years ago) (m) @Shan...na true i talk na...fine food dey do job on me well well... @toks...Plz waka go that way>>>>>>buy-by.........
dat place leads to the eastern by-pass .....massob peeps don close there  sory dear, go join them oooo  naaa, i no be igbo man na, na niger-delta oooooo peeps lyke Pires, sammy, chidon, princemechelin, digital, buchy etc dem fit go join dem So u b Calabar man...huh? dem tell u say i be calabar man? go my profile jor....look the name well well no oooo...them go arest me on ya profile. U b hausa man? ah ah....u no sabi who niger-delta ppl be?..............where u 4rm?..........congo...or chinguana?
2.0. Posted: at 27-05-2009 07:56 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Akpan01 at 27-05-2009 08:02 PM (15 years ago) (f) @Shan...na true i talk na...fine food dey do job on me well well...
@toks...Plz waka go that way>>>>>>buy-by.........
dat place leads to the eastern by-pass .....massob peeps don close there  sory dear, go join them oooo  naaa, i no be igbo man na, na niger-delta oooooo peeps lyke Pires, sammy, chidon, princemechelin, digital, buchy etc dem fit go join dem So u b Calabar man...huh? dem tell u say i be calabar man? go my profile jor....look the name well well no oooo...them go arest me on ya profile. U b hausa man? ah ah....u no sabi who niger-delta ppl be?..............where u 4rm?..........congo...or chinguana? EEEEEEE WATIN SELE HERE NOW??? LET ME COME JOIN  ....BEAUTY BABE DAS ME SOME BETTER MEAT NOW
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 27-05-2009 08:02 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
shanique at 27-05-2009 08:25 PM (15 years ago) (f) lol see love..i don commot o
U SwEaR U KnOw Me CuZ Ya HeArD My NaMe  BuT iF Ya EvA rEaLLy MeT Me YuD KnOw Da GaMe dRaMa NeVa EnDs And HaTaS ArE aLL tHa SaMe tHeY sMiLe To Ya FacE aNd sPiT oN yA NaMe  Posted: at 27-05-2009 08:25 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Beauti4 at 27-05-2009 08:27 PM (15 years ago) (f) @Shan...na true i talk na...fine food dey do job on me well well...
@toks...Plz waka go that way>>>>>>buy-by.........
dat place leads to the eastern by-pass .....massob peeps don close there  sory dear, go join them oooo  naaa, i no be igbo man na, na niger-delta oooooo peeps lyke Pires, sammy, chidon, princemechelin, digital, buchy etc dem fit go join dem So u b Calabar man...huh? dem tell u say i be calabar man? go my profile jor....look the name well well no oooo...them go arest me on ya profile. U b hausa man? ah ah....u no sabi who niger-delta ppl be?..............where u 4rm?..........congo...or chinguana? Me...congo or chinguana...am from d Jungle Akpa u b man or gurl? Posted: at 27-05-2009 08:27 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Beauti4 at 27-05-2009 08:28 PM (15 years ago) (f) lol see love..i don commot o
buy-bye..... Posted: at 27-05-2009 08:28 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
shanique at 27-05-2009 08:29 PM (15 years ago) (f) if u tell me buh bye agen i go shoot ur head o
U SwEaR U KnOw Me CuZ Ya HeArD My NaMe  BuT iF Ya EvA rEaLLy MeT Me YuD KnOw Da GaMe dRaMa NeVa EnDs And HaTaS ArE aLL tHa SaMe tHeY sMiLe To Ya FacE aNd sPiT oN yA NaMe  Posted: at 27-05-2009 08:29 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Beauti4 at 27-05-2009 08:31 PM (15 years ago) (f) huh! see this small pikin oo. buy-bye jor... Posted: at 27-05-2009 08:31 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
shanique at 27-05-2009 08:34 PM (15 years ago) (f) huh! see this small pikin oo. buy-bye jor... 
U SwEaR U KnOw Me CuZ Ya HeArD My NaMe  BuT iF Ya EvA rEaLLy MeT Me YuD KnOw Da GaMe dRaMa NeVa EnDs And HaTaS ArE aLL tHa SaMe tHeY sMiLe To Ya FacE aNd sPiT oN yA NaMe  Posted: at 27-05-2009 08:34 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Beauti4 at 27-05-2009 08:35 PM (15 years ago) (f) beautiful faces... Posted: at 27-05-2009 08:35 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
shanique at 27-05-2009 08:41 PM (15 years ago) (f) u and samy eh... una 2..i will fight with one of yall one day
U SwEaR U KnOw Me CuZ Ya HeArD My NaMe  BuT iF Ya EvA rEaLLy MeT Me YuD KnOw Da GaMe dRaMa NeVa EnDs And HaTaS ArE aLL tHa SaMe tHeY sMiLe To Ya FacE aNd sPiT oN yA NaMe  Posted: at 27-05-2009 08:41 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Beauti4 at 27-05-2009 09:35 PM (15 years ago) (f) lol...plz fight sammy ist. i still dey eat my muscle food. Posted: at 27-05-2009 09:35 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Toks-E at 27-05-2009 10:45 PM (15 years ago) (m) @Shan...na true i talk na...fine food dey do job on me well well...
@toks...Plz waka go that way>>>>>>buy-by.........
dat place leads to the eastern by-pass .....massob peeps don close there  sory dear, go join them oooo  naaa, i no be igbo man na, na niger-delta oooooo peeps lyke Pires, sammy, chidon, princemechelin, digital, buchy etc dem fit go join dem So u b Calabar man...huh? dem tell u say i be calabar man? go my profile jor....look the name well well no oooo...them go arest me on ya profile. U b hausa man? ah ah....u no sabi who niger-delta ppl be?..............where u 4rm?..........congo...or chinguana? Me...congo or chinguana... am from d JungleAkpa u b man or gurl? hehehehhehehe
2.0. Posted: at 27-05-2009 10:45 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Beauti4 at 27-05-2009 10:56 PM (15 years ago) (f) lol now u knw where am from na.. Posted: at 27-05-2009 10:56 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Akpan01 at 27-05-2009 10:59 PM (15 years ago) (f) @Shan...na true i talk na...fine food dey do job on me well well...
@toks...Plz waka go that way>>>>>>buy-by.........
dat place leads to the eastern by-pass .....massob peeps don close there  sory dear, go join them oooo  naaa, i no be igbo man na, na niger-delta oooooo peeps lyke Pires, sammy, chidon, princemechelin, digital, buchy etc dem fit go join dem So u b Calabar man...huh? dem tell u say i be calabar man? go my profile jor....look the name well well no oooo...them go arest me on ya profile. U b hausa man? ah ah....u no sabi who niger-delta ppl be?..............where u 4rm?..........congo...or chinguana? Me...congo or chinguana... am from d JungleAkpa u b man or gurl? hehehehhehehe I DEY MAN FOR NOW OO I MISS LADY PEEPS SO I MAKE A TRAP FOR THEM  ;DU NEDE SEE HOW M HANSOM? @TOKS U GO WHOUND OOOO
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 27-05-2009 10:59 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Beauti4 at 27-05-2009 11:34 PM (15 years ago) (f)  u dey man for now...with who??? Posted: at 27-05-2009 11:34 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
shanique at 27-05-2009 11:52 PM (15 years ago) (f) lol...plz fight sammy ist. i still dey eat my muscle food.
he wil fight u for m e o etooooooooooo
U SwEaR U KnOw Me CuZ Ya HeArD My NaMe  BuT iF Ya EvA rEaLLy MeT Me YuD KnOw Da GaMe dRaMa NeVa EnDs And HaTaS ArE aLL tHa SaMe tHeY sMiLe To Ya FacE aNd sPiT oN yA NaMe  Posted: at 27-05-2009 11:52 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
diplomatik at 28-05-2009 02:04 AM (15 years ago) (f) If you love someone out of pity, That is considering the fact that he/she loves you and in other not to make
the fellow feel jilted you decided to get down with her.
Whats gonna be the result of this kind of relationship?
Opinions pls.
WHAT EVER POSTER.....
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 28-05-2009 02:04 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Beauti4 at 28-05-2009 02:43 AM (15 years ago) (f) lol...plz fight sammy ist. i still dey eat my muscle food.
he wil fight u for m e o etooooooooooo shuooo u n fit fight for yourself. wat samy beat tha hell outta him? Posted: at 28-05-2009 02:43 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
akjasper at 28-05-2009 02:44 AM (15 years ago) (m) If you love someone out of pity, That is considering the fact that he/she loves you and in other not to make
the fellow feel jilted you decided to get down with her.
Whats gonna be the result of this kind of relationship?
Opinions pls.
WHAT EVER POSTER.....  Mchwwwwwwwwwwwww.....na fight?? Posted: at 28-05-2009 02:44 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
diplomatik at 28-05-2009 02:48 AM (15 years ago) (f) If you love someone out of pity, That is considering the fact that he/she loves you and in other not to make
the fellow feel jilted you decided to get down with her.
Whats gonna be the result of this kind of relationship?
Opinions pls.
WHAT EVER POSTER.....  Mchwwwwwwwwwwwww.....na fight?? LOL..I DEY PROVOKE SAMY ...
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 28-05-2009 02:48 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |