chummyli at 31-10-2012 08:52 PM (12 years ago) (f)
Quote from: Rihannaaa on 31-10-2012 06:52 PM
Really? I be think say emejuru don go chumyli village go pay her dowry. But why jossy dey vex?
Amebo abi u wan use style de declare ur interest to Emejuru abi... Anyway he is still SSS while am HM so u no get rivals Oº°˚˚°ºĶ except for Zeigbo who go hmmmmm
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
Posted: at 31-10-2012 08:52 PM (12 years ago) | Hero
Rihannaaa at 1-11-2012 07:16 PM (12 years ago) (f)
Quote from: chummyli on 31-10-2012 08:52 PM
Amebo abi u wan use style de declare ur interest to Emejuru abi... Anyway he is still SSS while am HM so u no get rivals Oº°˚˚°ºĶ except for Zeigbo who go hmmmmm
Wetin consern HM with funnyhub? Abeg go call ur husband emejuru come make he come jist me jare
I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
Posted: at 1-11-2012 07:16 PM (12 years ago) | Gistmaniac
ExpertTbright at 2-11-2012 09:46 PM (12 years ago) (m)
Quote from: Rihannaaa on 1-11-2012 07:16 PM
Wetin consern HM with funnyhub? Abeg go call ur husband emejuru come make he come jist me jare
gıst you wetın zeıgbo don tıre u? hw many man u won servıce 4 hıa answer me and chummylı dey dıa dey look hmm ı just dey waka dey bounce dey go my way o>>>>
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 2-11-2012 09:46 PM (12 years ago) | Hero