Jabanz na wetin naa?..wetin rihanna do you abi na christmas hair you de cut her? (Page 4)

Date: 07-12-2012 10:57 am (12 years ago) | Author: Noble gentality
1 2 3 [4] 5
- Shydaimma at 10-12-2012 12:14 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: jabanz on 10-12-2012 12:08 AM
i no fit oo Cheesy u wan cause palaver for hear@shyd

palaver kwa? I knoe say me i no dey luk 4 pipo's touble
nothin like causin palaver jor...talk am

Posted: at 10-12-2012 12:14 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 10-12-2012 12:15 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: jabanz on 10-12-2012 12:09 AM
Grin Grin Grin u too dey seek troble

No na
I jus wan make her brighten up na

Posted: at 10-12-2012 12:15 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- jabanz at 10-12-2012 12:16 AM (12 years ago)
(m)
 Cheesy no lets kip mouth  Lips Sealed @ shyD

Posted: at 10-12-2012 12:16 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 10-12-2012 12:17 AM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 10-12-2012 12:17 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jabanz at 10-12-2012 12:19 AM (12 years ago)
(m)
u dey laf? no make me tell am oo

Posted: at 10-12-2012 12:19 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 10-12-2012 12:21 AM (12 years ago)
(f)
Tell ram pls  Tongue

Posted: at 10-12-2012 12:21 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jabanz at 10-12-2012 12:23 AM (12 years ago)
(m)
i dey pity u dear Cheesy

Posted: at 10-12-2012 12:23 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Shydaimma at 10-12-2012 12:26 AM (12 years ago)
(f)
na nw i know na hide n seek una dey play
i no wan hear oooooooo @Jaz

Posted: at 10-12-2012 12:26 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Rihannaaa at 10-12-2012 12:27 AM (12 years ago)
(f)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

Posted: at 10-12-2012 12:27 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jabanz at 10-12-2012 12:28 AM (12 years ago)
(m)
 Cheesy no hide and seeek for here oh Wink na u dey play dat game with Lips Sealed@shyD

Posted: at 10-12-2012 12:28 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jabanz at 10-12-2012 12:28 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Rihannaaa on 10-12-2012 12:27 AM
Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 10-12-2012 12:28 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Shydaimma at 10-12-2012 05:14 AM (12 years ago)
(f)
@Jazz u no go go slp

Posted: at 10-12-2012 05:14 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- jabanz at 10-12-2012 08:45 AM (12 years ago)
(m)
i dey wait for u to go first

Posted: at 10-12-2012 08:45 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 10-12-2012 08:53 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Rihannaaa on  9-12-2012 11:35 PM
Passing. I refuse to believe what am hearing  Roll Eyes Tongue
no mind dat girl na she dey toast me Sad Sad Sad

Posted: at 10-12-2012 08:53 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- NEWRUMOUR at 10-12-2012 11:41 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: jabanz on 10-12-2012 08:45 AM
i dey wait for u to go first
which kain wait b dat 1 ?  Huh?

Posted: at 10-12-2012 11:41 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- NEWRUMOUR at 10-12-2012 11:42 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on 10-12-2012 08:53 AM
no mind dat girl na she dey toast me Sad Sad Sad
. D beauty and d beast  Cheesy

Posted: at 10-12-2012 11:42 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DaCutest at 10-12-2012 11:51 AM (12 years ago)
(f)
Huh? Huh?

Posted: at 10-12-2012 11:51 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- NEWRUMOUR at 10-12-2012 01:49 PM (12 years ago)
(m)
Ma lovely angel  Cool

Posted: at 10-12-2012 01:49 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 10-12-2012 01:51 PM (12 years ago)
(m)
Huh

Posted: at 10-12-2012 01:51 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- NEWRUMOUR at 10-12-2012 02:06 PM (12 years ago)
(m)
Wat  Huh? Angry Angry

Posted: at 10-12-2012 02:06 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5

Featured Discussions