The president

Date: 17-12-2012 7:08 pm (12 years ago) | Author: Adedeji Amos Babatunde Brıght
[1] 2 3 4
- at 17-12-2012 07:08 PM (12 years ago)
(m)
If una never know make una know now  Undecided
I received a mail yesterday that am now the president of joke forum whether u like it or not  >:(this
For those of una wey no know my full name
I am Efrebor Uche Expert and my wife first lady is Chichi Shydaimma Expert for u to know how una go dey respect
us for here full stop.  Angry
Now, under my leadership those wey dey find pikin for the last 10yrz of marriage go bunr pikin  Grin
for those wey dey find wife for here wey be say there own no pass hmmmm they go see wife under if they listen to my word  Grin
Now as you all know this forum is under my control, if i said you should post then u post
if i i said u should talk then you talk mind you my name is not for fun my father gave me the name becox of my stubborness and i go tell una the meaning
make una take note
You see Efrebor. You go wound be that, and for Uche. And una know say dey no dey look uche face uche dey quickly vex  Angry
So if you talk anyhow i no need any Ali Mustapha or whatever am a professional soldier by my self i go shoot i get gun  Angry
Now, if you know say you no happy with this achievment raise up your hand ma first shoot you catalpult for hand as an example  Angry   Roll Eyes  Roll Eyes  Roll Eyes nobody  Angry
My leadership will bring you peace and lead you to da promise land o  Grin


Posted: at 17-12-2012 07:08 PM (12 years ago) | Hero
- NEWRUMOUR at 17-12-2012 07:16 PM (12 years ago)
(m)
King Of Criminal don talk o  Grin.   Mayb una don get holiday 4 prison wey u dey Rule.  Yeye  Angry

Posted: at 17-12-2012 07:16 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 17-12-2012 07:18 PM (12 years ago)
(f)
Poster, God don catch u today. Dryyyyyyyyyyy  Sad

Posted: at 17-12-2012 07:18 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- NEWRUMOUR at 17-12-2012 07:21 PM (12 years ago)
(m)
 Grin

Posted: at 17-12-2012 07:21 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 17-12-2012 07:23 PM (12 years ago)
(f)
 Tongue

Posted: at 17-12-2012 07:23 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jabanz at 17-12-2012 07:28 PM (12 years ago)
(m)
lovely buh FAKE       Sad

Posted: at 17-12-2012 07:28 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 17-12-2012 08:02 PM (12 years ago)
(m)
Chei overrated yeye Roll Eyes

Posted: at 17-12-2012 08:02 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jabanz at 17-12-2012 08:05 PM (12 years ago)
(m)
no.1 yeye citizen

Posted: at 17-12-2012 08:05 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 17-12-2012 08:10 PM (12 years ago)
(m)
I C

Posted: at 17-12-2012 08:10 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 17-12-2012 08:14 PM (12 years ago)
(f)
nonsense post, waste of space nd above all boringggggggggggggggg Angry
Posted: at 17-12-2012 08:14 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 17-12-2012 08:28 PM (12 years ago)
(f)
I agree  Cheesy

Posted: at 17-12-2012 08:28 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 17-12-2012 08:31 PM (12 years ago)
(f)
I agree  Cheesy

Posted: at 17-12-2012 08:31 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 17-12-2012 08:31 PM (12 years ago)
(m)
Ok

Posted: at 17-12-2012 08:31 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 17-12-2012 08:35 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Rihannaaa on 17-12-2012 08:31 PM
I agree  Cheesy
Wink ı own you somethıng

Posted: at 17-12-2012 08:35 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 17-12-2012 08:36 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 17-12-2012 08:14 PM
nonsense post, waste of space nd above all boringggggggggggggggg Angry
dıd ı saıd u should talk?  Angry

Posted: at 17-12-2012 08:36 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 17-12-2012 08:42 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: NEWRUMOUR on 17-12-2012 07:16 PM
King Of Criminal don talk o  Grin.   Mayb una don get holiday 4 prison wey u dey Rule.  Yeye  Angry
Grin yeye
ıf dey no see koko for ur head tomorrow mey bırd shıt for zeıgbo head  Angry

Posted: at 17-12-2012 08:42 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Rihannaaa at 17-12-2012 08:52 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 17-12-2012 08:35 PM
Wink ı own you somethıng
wetin u own me, abi na owe? Huh?

Posted: at 17-12-2012 08:52 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 17-12-2012 09:03 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 17-12-2012 08:42 PM
Grin yeye
ıf dey no see koko for ur head tomorrow mey bırd shıt for zeıgbo head  Angry
Na sorry be ur case

Posted: at 17-12-2012 09:03 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 17-12-2012 09:06 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Rihannaaa on 17-12-2012 08:52 PM
wetin u own me, abi na owe? Huh?
no na owl
you belongs to me cox you are already staff

Posted: at 17-12-2012 09:06 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Rihannaaa at 17-12-2012 09:06 PM (12 years ago)
(f)
 Undecided

Posted: at 17-12-2012 09:06 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4

Featured Discussions