What has panties got to do with it?

Date: 04-01-2013 11:44 am (11 years ago) | Author: Bissy
- at 4-01-2013 11:44 AM (11 years ago)
(m)
Me dey like all dis sexy panties, thongs and briefs especially those flowery type.....mere sight dey make my mouth drool. I dey for office some days back when I get dis notification from dis babe say she wan visit me same day. After discussions, we agreed to meet by 6pm. Make I no lie, she looked well dressed and cute too(infact, her 'baka' na die). I ushered her into ma apartment and made her relax. Having eaten, she asked to have a cool shower b4 sleeping. After her bath, I went into the bathroom to have a shower too only to see her 'stuff' hanging....if dem tell u say na from dis cute babe yonder the "putu" comot, u no go believe. I carry the 'consignment' go ask her if dis na her own. She gleefully answered in d affirmative; she further said that "it's even old sef". Looking at d pant alone no gree me "enter gear" for motion at all. Now, I dey suspect most cute babes seriously; many thoughts dey run thru ma mind..... Any correlation between a lady's undies and sex drive?

Posted: at 4-01-2013 11:44 AM (11 years ago) | Upcoming
- sophiebaby at 4-01-2013 01:13 PM (11 years ago)
(f)
Bissy Body i just dey tear laff as i dey read ur post.. b4 i comment my comment why besay all ur tins na office u dey experience am from? ok!

maka tell you something --- 98% of babes- be it girl,woman,lady, or female  Grin dey very dirty.. and dem dey hardly wash dem pants..  all dem know na to buy, wear and keep maybe for water-proof or for inside bucket wey get cover.. na so dem go just keep am there untill anytym wey dem get tym to wash am, na tru me i dey tell u o.. some babes sef get mind na so dem go wear low waist with dirty G-String pant.. and u no wetin dey be say... some babes no dey gree wear White pant bcos dem no fit keep am clean..d colors u go see dem wear na either purple and red or green sef.. the worst na black, if u mistakenly ask dem dem go talk sey na dia favorite color be that  Grin Grin Grin Grin na so dem go dey make yanga wear clothe cover dirty body and dirty pant , dey shake dia dirty naysh wey dem no even clean/wash well sef after dem shit.. some sef no dey even clean nash after dem shit na so dem go just wear pant like dat, check well for that side wey "PUTU" dey dey, u go see sey e dey brown.. i see plenty dirty pants oo in 2007 for wia dem post me go wen i bin dey camp for benin.. na bcos of dirty pant wey i see tire wey make me work my service come back ph  Grin Grin Grin bros i shock o  Grin Grin Grin Grin even till date sef ..check well, all dos babes wey sabi form, make shakara, phoneh sef na dem pant dirty pass.. and if dem wan go see man dem  fit buy new one just in case  Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 4-01-2013 01:13 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Bissyboy at 4-01-2013 01:42 PM (11 years ago)
(m)
Grin Grin Grin @Sophiebaby no mind me jare....I dey see thingz for dis town wey dey make me wonder and not "judge a book" by its cover at all...at all; until I see d inside oooo. Me sef see many filthy stuff for NYSC camp. U kno say some babes no prepare come camp; that short wey dem collect expose dem wella. How ur side na?
Posted: at 4-01-2013 01:42 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 4-01-2013 02:06 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Bissyboy on  4-01-2013 01:42 PM
Grin Grin Grin @Sophiebaby no mind me jare....I dey see thingz for dis town wey dey make me wonder and not "judge a book" by its cover at all...at all; until I see d inside oooo. Me sef see many filthy stuff for NYSC camp. U kno say some babes no prepare come camp; that short wey dem collect expose dem wella. How ur side na?

lol.. i dey fyn oo, jare.. yes dont judge a book by its cover --- dont judge untill u see her panties.. fine face no be d matter.. na how she be inside..

Posted: at 4-01-2013 02:06 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Eyanyi at 4-01-2013 02:17 PM (11 years ago)
(m)
No comment please
Posted: at 4-01-2013 02:17 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 4-01-2013 02:18 PM (11 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin

Posted: at 4-01-2013 02:18 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- HOPEA23 at 4-01-2013 06:03 PM (11 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 4-01-2013 06:03 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- winace at 4-01-2013 07:39 PM (11 years ago)
(f)
Hahahahahahahahahahaha yeye dey worry u dis poster. I don laff tumble from chair.
Posted: at 4-01-2013 07:39 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- winace at 4-01-2013 07:53 PM (11 years ago)
(f)
I can't stop laughing . Dis is d most interesting post I have read recently.
Posted: at 4-01-2013 07:53 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- micc at 5-01-2013 09:26 AM (11 years ago)
(m)
Ok na
Posted: at 5-01-2013 09:26 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ela214 at 5-01-2013 10:54 AM (11 years ago)
(f)
if u like women panties so much,maybe u should start putting them on,
Posted: at 5-01-2013 10:54 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Swtezvikky at 6-01-2013 06:27 AM (11 years ago)
(f)
Nonesense
Posted: at 6-01-2013 06:27 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- damosco4real at 6-01-2013 10:12 AM (11 years ago)
(m)
Ldkmd!!!
Posted: at 6-01-2013 10:12 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- Bissyboy at 7-01-2013 09:09 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on  4-01-2013 06:03 PM
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
HOPEA23...which levels? Why you dey roll eyes like dat, the thing fit fall off oooo Grin
Posted: at 7-01-2013 09:09 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Bissyboy at 7-01-2013 09:11 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: winace on  4-01-2013 07:39 PM
Hahahahahahahahahahaha yeye dey worry u dis poster. I don laff tumble from chair.
No be d babe yeye suppose worry???  Grin,.....d tin tire me as I see am nah. Imagine that kain situation; persin just damage ma appetite  Grin
Posted: at 7-01-2013 09:11 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Bissyboy at 7-01-2013 09:16 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: ela214 on  5-01-2013 10:54 AM
if u like women panties so much,maybe u should start putting them on,
U jus fall ma hand mehn!!! Where u for read am say I like to wear d stuff....I gotta demote u so u go re-learn anglais... Grin
Posted: at 7-01-2013 09:16 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- ela214 at 7-01-2013 05:05 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Bissyboy on  7-01-2013 09:16 AM
U jus fall ma hand mehn!!! Where u for read am say I like to wear d stuff....I gotta demote u so u go re-learn anglais... Grin
Grin Grin,u just dey talk about pant like say una get wahala be4,u neva really hungry if u are u go leave wetin dey write 4 plate chop the food,cold or hot
Posted: at 7-01-2013 05:05 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 7-01-2013 08:00 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Bissyboy on  4-01-2013 11:44 AM
Me dey like all dis sexy panties, thongs and briefs especially those flowery type.....mere sight dey make my mouth drool. I dey for office some days back when I get dis notification from dis babe say she wan visit me same day. After discussions, we agreed to meet by 6pm. Make I no lie, she looked well dressed and cute too(infact, her 'baka' na die). I ushered her into ma apartment and made her relax. Having eaten, she asked to have a cool shower b4 sleeping. After her bath, I went into the bathroom to have a shower too only to see her 'stuff' hanging....if dem tell u say na from dis cute babe yonder the "putu" comot, u no go believe. I carry the 'consignment' go ask her if dis na her own. She gleefully answered in d affirmative; she further said that "it's even old sef". Looking at d pant alone no gree me "enter gear" for motion at all. Now, I dey suspect most cute babes seriously; many thoughts dey run thru ma mind..... Any correlation between a lady's undies and sex drive?
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin God ıs ınvolved

Posted: at 7-01-2013 08:00 PM (11 years ago) | Hero
Reply

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. 5 Soldiers Reportedly Killed, Others Injured As Bandits Attack Military Camp In Katsina

  2. Delta State Aide, Ossai Ovie Faults Actor Zubby Michael's Choice of Outfit To Jnr Pope's Burial

  3. BasketMouth Ex Wife, Elsie Reveals Why She Wont Go Back to Hubby, Warns Those Advising Her to

  4. Mohbad's Dad Replies Wunmi After She Blamed Him For Mohbad's Autopsy Test Failure

  5. PHOTOS: Influencer, Nickie Da Barbie’s Regains Freedom From Kirikiri Prison After 2 Weeks

  6. No One Should Be Jailed For Using Or in Possession of Marijuana - US President, Joe Biden

  7. Okonjo-Iweala Reacts to Whatsapp Message Claiming She’s Helping Tinubu Woo Investors to Nigeria

  8. Romantic Moment Saskay's Boyfriend, Derin Gifted Her a Diamond Jewelry For Her 24th Birthday

  9. Meet The Little Girl Who Got N21m Scholarship After Scoring 100% In Mathematics Competition

  10. Many Trapped As One-Storey Building Which Served As Warehouse Collapses in Minna (Photos)

  11. VIDEO: Portable Shows Off Wads of Cash After His Release From Police Net Over Unpaid Car Debt

  12. Photo of Edima, Young Lady Who Was Killed & Dismembered By Her Boyfriend, Elisha in Akwa Ibom

  13. Occupants Count Their Loses, Three Siblings Rescued As Fires Razes Building in Delta State


THIS WEEK
  1. Man Caught Shoving Nozzle From Petrol Pump Up His Bum While Stroking His Member At Fuel Station

  2. Peter Obi Visits Atiku in Abuja as Speculation of Unified Front For 2027 Elections Intensifies

  3. Never Relocate to These Two Countries Even If Their Visa is Free - Lady Sternly Warns Nigerians

  4. Afrobeat Singer, Burna Boy Opens Up Amid Rumours He Can’t Have Kids, Gives Reasons

  5. Nigerian Journalist, Reuben Abati Pens Lovely Note To Wife On Their 4th Wedding Anniversary

  6. Naked Daughter’s Picture: Simi Berates Police Over Counseling Comment

  7. Portable Breaks Silence Hours After Being Arrested By The Police

  8. "I Regret Opening Up On Weight Loss" - Real Warri Pikin Laments

  9. Burna Boy Framed Davido And Wizkid’s Picture In His House, Sparks Outrage

  10. See Mercy Johnson & Other Actors' Reactions As Veteran Actress Liz Benson Stormed Movie Set


TOP MEMBERS: