FinlandGuy at 6-01-2013 04:35 PM (12 years ago) (m) nice one...abeg make u be a very good business man..or else I dey hold my ear.. Hope trust me na i am a good business so in business i can't expect gain all the time,sometimes there is loss,and that when business is said to be complete.Happy New year. Posted: at 6-01-2013 04:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
FinlandGuy at 6-01-2013 04:37 PM (12 years ago) (m) Reply |
FinlandGuy at 6-01-2013 04:41 PM (12 years ago) (m) If dem say so,that means Dey no be good business men,a good business man do not expect profit all the time,sometimes you gain and some time you lose,sometimes you sell/buy on cash and carry method and some times on credit basis,that's what makes business complete..They shouldn't complain after all na enjoyment gallon dem dey.
I no even know why dem dey complain,dem want tell me say dem no sing"" You Must Chop My Moni for Uganda ?"" Posted: at 6-01-2013 04:41 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
TIGHTPUSSY at 6-01-2013 04:51 PM (12 years ago) (f) Posted: at 6-01-2013 04:51 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Reply |
Jsix2 at 6-01-2013 05:13 PM (12 years ago) (m) wetin come concern me Posted: at 6-01-2013 05:13 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
FinlandGuy at 6-01-2013 05:23 PM (12 years ago) (m) How u dey bros? happy sunday
I dey fine,happy Sunday to You too,I don dey hail you on the other topic,fine am you go see am hahahahahha Posted: at 6-01-2013 05:23 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
FinlandGuy at 6-01-2013 05:24 PM (12 years ago) (m) wetin come concern me
Absolutely Nothing Concern You !!! Posted: at 6-01-2013 05:24 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I won go toilet.. I dey purge.. Posted: at 6-01-2013 05:37 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
osarobo62 at 6-01-2013 05:43 PM (12 years ago) (m) I won go toilet.. I dey purge..
make you no dey chop hot beans. anyway, go drink one cup of bitterleaf drink. no add suga or salt . Posted: at 6-01-2013 05:43 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
I dey fine,happy Sunday to You too,I don dey hail you on the other topic,fine am you go see am hahahahahha
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 6-01-2013 06:08 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
otagermo at 6-01-2013 06:22 PM (12 years ago) (m) Envy, is there any good house in ur bini?
heheheheheheheheheheheh.......hahahahahahahahah............my big boss Jesus was born in a serro start hotel.....na God son for that matter..........idi amin dommot no send at all......make dem go try ajanni contry(chad) Posted: at 6-01-2013 06:22 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Senegal at 6-01-2013 06:52 PM (12 years ago) (m) Kampala Posted: at 6-01-2013 06:52 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
interpo777 at 6-01-2013 10:31 PM (12 years ago) (m) i c Posted: at 6-01-2013 10:31 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lanrenuga at 6-01-2013 10:53 PM (12 years ago) (m) wetin make i do now .. Posted: at 6-01-2013 10:53 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Horpsy at 7-01-2013 12:30 AM (12 years ago) (f) Na im be say una don learn. That's good. Posted: at 7-01-2013 12:30 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
uniquep at 7-01-2013 12:38 AM (12 years ago) (f) lol................................dem think say na villiage dem dey go?y dem no plan their journey b4 with plenty money Posted: at 7-01-2013 12:38 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Bj1st at 7-01-2013 01:10 AM (12 years ago) (m) They are crazy, in business their is something they called profit and lost account, they no want Loos but always gain...everyday na Xmas? make una go sit down for one corner joor Posted: at 7-01-2013 01:10 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
EmekaBlue at 7-01-2013 01:47 AM (12 years ago) (m) WHY ARE YOU TANASHING THE IMAGE OF OUR HOME BOYZ.....Dis nEwz na fake na! Commonn guyz dnt tell me u blive dis trash! Infact d story even says it all...dey organisers pay all deir bills lyk hotel,accomodation,transport,show fee so where is d excessive spending complains 4rm....Poster u dey try sha 2 deceive sum people! Na u knw ur aim Posted: at 7-01-2013 01:47 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
HOPEA23 at 7-01-2013 04:21 AM (12 years ago) (f) Hope trust me na i am a good business so in business i can't expect gain all the time,sometimes there is loss,and that when business is said to be complete.Happy New year.
same to you
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 7-01-2013 04:21 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |