favourtee at 14-05-2009 10:45 AM (15 years ago) (f) u joined too
sori, somtyms i dey 4get say i no reach 18yrs u still be size one Posted: at 14-05-2009 10:45 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
favourtee at 14-05-2009 10:46 AM (15 years ago) (f) onijekuje nie
ese adupe.... eyin nun ma jeru e ti e ba re..... Whats up in here?  notin much, we gud I see, hi Favourtee...  hey sup now..i miss uoo Posted: at 14-05-2009 10:46 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
favourtee at 14-05-2009 10:47 AM (15 years ago) (f) Q kristi... wetin do u for eyes??? ahah! maker him greet na, u jealous=? Posted: at 14-05-2009 10:47 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Q kristi... wetin do u for eyes??? ahah! maker him greet na, u jealous=?
question? wetin do you sef for eyes wey you wear appolo glasses? Posted: at 14-05-2009 10:49 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
favourtee at 14-05-2009 10:53 AM (15 years ago) (f) eheh! u dey tasimi be dat oo Posted: at 14-05-2009 10:53 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
eheh! u dey tasimi be dat oo
 o da ma binu..... Posted: at 14-05-2009 11:32 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
onijekuje nie
ese adupe.... eyin nun ma jeru e ti e ba re..... Whats up in here?  notin much, we gud I see, hi Favourtee...  hey sup now..i miss uoo Am good gurl! what sup with you?
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 14-05-2009 12:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onijekuje nie
ese adupe.... eyin nun ma jeru e ti e ba re..... Whats up in here?  notin much, we gud I see, hi Favourtee...  hey sup now..i miss uoo Am good gurl! what sup with you? silly j, e be like say na amerika you go dis you vacation... na so so waz up, waz up dey come out of you mouth since.. Posted: at 14-05-2009 12:49 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
abbygyal at 14-05-2009 01:07 PM (15 years ago) (f) lol@post dats a selfish hubby lol.. Posted: at 14-05-2009 01:07 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
quinzee4me at 14-05-2009 01:13 PM (15 years ago) (f) as na everygirl for forum u wan toast@krist abeg i just celebrated my birthday and i want u guys to check out the pictures abeg krist no yab me cos i fine pass u Posted: at 14-05-2009 01:13 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
as na everygirl for forum u wan toast@krist abeg i just celebrated my birthday and i want u guys to check out the pictures abeg krist no yab me cos i fine pass u
i don toast you? ehen, i don toast you b4?....  where the birthday pictures dey sef? Posted: at 14-05-2009 01:19 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
size1 at 14-05-2009 01:27 PM (15 years ago) (m) as na everygirl for forum u wan toast@krist abeg i just celebrated my birthday and i want u guys to check out the pictures abeg krist no yab me cos i fine pass u
i send u glass of heineken for ur birthday not even thank Posted: at 14-05-2009 01:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
as na everygirl for forum u wan toast@krist abeg i just celebrated my birthday and i want u guys to check out the pictures abeg krist no yab me cos i fine pass u
i don toast you? ehen, i don toast you b4?....  where the birthday pictures dey sef? i no see any birthday pictures ooo... the only pictures wey i see for your profile na the one wey you take during.. shey na wedding dress you wear so... then there is dis other one wey you hold one girl wey they try run away from you. and dis other one wey you dress like hausa girl... wey the birthday pictures now? Posted: at 14-05-2009 01:29 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
as na everygirl for forum u wan toast@krist abeg i just celebrated my birthday and i want u guys to check out the pictures abeg krist no yab me cos i fine pass u
i send u glass of heineken for ur birthday not even thank sizey!  no tell me say you don dey rove quinzee oooo. Posted: at 14-05-2009 01:31 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
size1 at 14-05-2009 01:33 PM (15 years ago) (m) as na everygirl for forum u wan toast@krist abeg i just celebrated my birthday and i want u guys to check out the pictures abeg krist no yab me cos i fine pass u
i send u glass of heineken for ur birthday not even thank sizey!  no tell me say you don dey rove quinzee oooo. are, no say 4 her town sheria dey so make i knw weda she b comliant Posted: at 14-05-2009 01:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
as na everygirl for forum u wan toast@krist abeg i just celebrated my birthday and i want u guys to check out the pictures abeg krist no yab me cos i fine pass u
i send u glass of heineken for ur birthday not even thank sizey!  no tell me say you don dey rove quinzee oooo. are, no say 4 her town sheria dey so make i knw weda she b comliant no rove am jare. instead rove favourtee for me.... Posted: at 14-05-2009 01:40 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
size1 at 14-05-2009 01:43 PM (15 years ago) (m) as na everygirl for forum u wan toast@krist abeg i just celebrated my birthday and i want u guys to check out the pictures abeg krist no yab me cos i fine pass u
i send u glass of heineken for ur birthday not even thank sizey!  no tell me say you don dey rove quinzee oooo. are, no say 4 her town sheria dey so make i knw weda she b comliant no rove am jare. instead rove favourtee for me.... chief prist u 1 join me wit favourtee Posted: at 14-05-2009 01:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
quinzee4me at 14-05-2009 01:45 PM (15 years ago) (f) i don post the pics for my profile Posted: at 14-05-2009 01:45 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 14-05-2009 01:51 PM (15 years ago) (m) i don post the pics for my profile
wen? Posted: at 14-05-2009 01:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i don post the pics for my profile
na you bobo hold you so? Posted: at 14-05-2009 01:56 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |