Naijapals Personality of the year finalists [Round 2] (Page 28)

Date: 03-05-2009 10:50 pm (16 years ago) | Author: Naijapals Website
1 ... 25 26 27 [28] 29 30 31 ... 42
- shanique at 12-05-2009 09:09 PM (15 years ago)
(f)
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 12-05-2009 09:09 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Rify at 12-05-2009 09:21 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: blackbeauty005 on 12-05-2009 07:55 PM
Rify nd sandie wch line u tokin abt? Yarn me more
Sandie don gist u naa..A thread in the forum

Posted: at 12-05-2009 09:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rify at 12-05-2009 09:22 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Eddy-nwamama on 12-05-2009 08:48 PM
dis forum no b personality forum again
na AMEBO forum  Grin Grin Grin
Tnx to ur wife Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Grin

Posted: at 12-05-2009 09:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chrissiebee at 12-05-2009 09:24 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Eddy-nwamama on 12-05-2009 09:08 PM
i go tel dguy make dem rebrand am 2 AMEBONALITY AWARD
Bcos na soso amebo dem full here
dem just dey parade up n down dey wait 4 somebodi wey go
make mistake.

some pple don discover dere destiny here  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
i no cal anybodi name ooo, make una no com yab me
bcos some pple mouth don sawa.

who we go ask?  Huh?

Posted: at 12-05-2009 09:24 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- serene_child at 12-05-2009 09:29 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: shanique on 12-05-2009 08:55 PM
Quote from: serene_child on 12-05-2009 08:52 PM
zzzzzzzzzzzzzzz.........zzzzzzzzzzzzzzzzzzz.........zzzzzzzzzzzzzzzz

go to ur bed..dis aint ur bed

I was tryna say sumting to someone,not you.

Posted: at 12-05-2009 09:29 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Eddy-nwamama at 12-05-2009 09:30 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: chrissiebee on 12-05-2009 09:24 PM
Quote from: Eddy-nwamama on 12-05-2009 09:08 PM
i go tel dguy make dem rebrand am 2 AMEBONALITY AWARD
Bcos na soso amebo dem full here
dem just dey parade up n down dey wait 4 somebodi wey go
make mistake.

some pple don discover dere destiny here  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
i no cal anybodi name ooo, make una no com yab me
bcos some pple mouth don sawa.

who we go ask?  Huh?
Quote from: Rify on 12-05-2009 09:22 PM
Quote from: Eddy-nwamama on 12-05-2009 08:48 PM
dis forum no b personality forum again
na AMEBO forum  Grin Grin Grin
Tnx to ur wife Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Grin
Ask aunty Rify
Rify abeg make u leave my wife alone ooooooooooooooooooooooooo
Posted: at 12-05-2009 09:30 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- chrissiebee at 12-05-2009 09:35 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Eddy-nwamama on 12-05-2009 09:30 PM
Quote from: chrissiebee on 12-05-2009 09:24 PM
Quote from: Eddy-nwamama on 12-05-2009 09:08 PM
i go tel dguy make dem rebrand am 2 AMEBONALITY AWARD
Bcos na soso amebo dem full here
dem just dey parade up n down dey wait 4 somebodi wey go
make mistake.

some pple don discover dere destiny here  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
i no cal anybodi name ooo, make una no com yab me
bcos some pple mouth don sawa.

who we go ask?  Huh?
Quote from: Rify on 12-05-2009 09:22 PM
Quote from: Eddy-nwamama on 12-05-2009 08:48 PM
dis forum no b personality forum again
na AMEBO forum  Grin Grin Grin
Tnx to ur wife Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Grin
Ask aunty Rify
Rify abeg make u leave my wife alone ooooooooooooooooooooooooo

wrong answer!!!

Posted: at 12-05-2009 09:35 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Rify at 12-05-2009 09:36 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Eddy-nwamama on 12-05-2009 09:30 PM
Quote from: chrissiebee on 12-05-2009 09:24 PM
Quote from: Eddy-nwamama on 12-05-2009 09:08 PM
i go tel dguy make dem rebrand am 2 AMEBONALITY AWARD
Bcos na soso amebo dem full here
dem just dey parade up n down dey wait 4 somebodi wey go
make mistake.

some pple don discover dere destiny here  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
i no cal anybodi name ooo, make una no com yab me
bcos some pple mouth don sawa.

who we go ask?  Huh?
Quote from: Rify on 12-05-2009 09:22 PM
Quote from: Eddy-nwamama on 12-05-2009 08:48 PM
dis forum no b personality forum again
na AMEBO forum  Grin Grin Grin
Tnx to ur wife Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Grin
Ask aunty Rify
Rify abeg make u leave my wife alone ooooooooooooooooooooooooo
Ak me wat???Abeg oohhhhh i no be ur Aunty...........If ur wife na our mama,thats makes u our papa naa.....I be pikin where u dey ohhhhhhhhh abeg

Posted: at 12-05-2009 09:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Eddy-nwamama at 12-05-2009 09:36 PM (15 years ago)
(m)
Correct answer oya make u answer
Posted: at 12-05-2009 09:36 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- chrissiebee at 12-05-2009 09:38 PM (15 years ago)
(f)
huh!

Posted: at 12-05-2009 09:38 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Eddy-nwamama at 12-05-2009 09:40 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Rify on 12-05-2009 09:36 PM
Quote from: Eddy-nwamama on 12-05-2009 09:30 PM
Quote from: chrissiebee on 12-05-2009 09:24 PM
Quote from: Eddy-nwamama on 12-05-2009 09:08 PM
i go tel dguy make dem rebrand am 2 AMEBONALITY AWARD
Bcos na soso amebo dem full here
dem just dey parade up n down dey wait 4 somebodi wey go
make mistake.

some pple don discover dere destiny here  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
i no cal anybodi name ooo, make una no com yab me
bcos some pple mouth don sawa.

who we go ask?  Huh?
Quote from: Rify on 12-05-2009 09:22 PM
Quote from: Eddy-nwamama on 12-05-2009 08:48 PM
dis forum no b personality forum again
na AMEBO forum  Grin Grin Grin
Tnx to ur wife Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Grin
Ask aunty Rify
Rify abeg make u leave my wife alone ooooooooooooooooooooooooo
Ak me wat???Abeg oohhhhh i no be ur Aunty...........If ur wife na our mama,thats makes u our papa naa.....I be pikin where u dey ohhhhhhhhh abeg
tank god say u b pikin
shee u b dat kin pikin wey pple wey dey sell
medicin inside luxurious bus dey talk abt?
akpu nwa  Grin Grin Grin
Posted: at 12-05-2009 09:40 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- sandie at 12-05-2009 09:42 PM (15 years ago)
(f)
yawnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnn

Posted: at 12-05-2009 09:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Eddy-nwamama at 12-05-2009 09:43 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: chrissiebee on 12-05-2009 09:38 PM
huh!


nne na who b dat
she wan resemble u oooooo Grin Grin Grin
Posted: at 12-05-2009 09:43 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Rify at 12-05-2009 09:48 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Eddy-nwamama on 12-05-2009 09:40 PM
Quote from: Rify on 12-05-2009 09:36 PM
Quote from: Eddy-nwamama on 12-05-2009 09:30 PM
Quote from: chrissiebee on 12-05-2009 09:24 PM
Quote from: Eddy-nwamama on 12-05-2009 09:08 PM
i go tel dguy make dem rebrand am 2 AMEBONALITY AWARD
Bcos na soso amebo dem full here
dem just dey parade up n down dey wait 4 somebodi wey go
make mistake.

some pple don discover dere destiny here  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
i no cal anybodi name ooo, make una no com yab me
bcos some pple mouth don sawa.


who we go ask?  Huh?
Quote from: Rify on 12-05-2009 09:22 PM
Quote from: Eddy-nwamama on 12-05-2009 08:48 PM
dis forum no b personality forum again
na AMEBO forum  Grin Grin Grin
Tnx to ur wife Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Grin
Ask aunty Rify
Rify abeg make u leave my wife alone ooooooooooooooooooooooooo
Ak me wat???Abeg oohhhhh i no be ur Aunty...........If ur wife na our mama,thats makes u our papa naa.....I be pikin where u dey ohhhhhhhhh abeg
tank god say u b pikin
shee u b dat kin pikin wey pple wey dey sell
medicin inside luxurious bus dey talk abt?
akpu nwa  Grin Grin Grin
Huh? Huh? Roll Eyes

Posted: at 12-05-2009 09:48 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chrissiebee at 12-05-2009 09:48 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Eddy-nwamama on 12-05-2009 09:43 PM
Quote from: chrissiebee on 12-05-2009 09:38 PM
huh!


nne na who b dat
she wan resemble u oooooo Grin Grin Grin





Posted: at 12-05-2009 09:48 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- serene_child at 12-05-2009 09:51 PM (15 years ago)
(m)
This thread has been officially abused!

Posted: at 12-05-2009 09:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sandie at 12-05-2009 09:53 PM (15 years ago)
(f)

cbee abeg come join me chop jor....lets be looking at rify and eddy










and someone should mind his fvcking business

Posted: at 12-05-2009 09:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chrissiebee at 12-05-2009 09:53 PM (15 years ago)
(f)
Dguy got

Posted: at 12-05-2009 09:53 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- chrissiebee at 12-05-2009 09:53 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: sandie on 12-05-2009 09:53 PM

cbee abeg come join me chop jor....lets be looking at rify and eddy










and someone should mind his fvcking business


lol.... Grin Grin Grin

Posted: at 12-05-2009 09:53 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Eddy-nwamama at 12-05-2009 09:57 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: chrissiebee on 12-05-2009 09:48 PM
Quote from: Eddy-nwamama on 12-05-2009 09:43 PM
Quote from: chrissiebee on 12-05-2009 09:38 PM
huh!


nne na who b dat
she wan resemble u oooooo Grin Grin Grin






dis wan na him b d original busi bodi
see d way wey she dey waka
abeg shee na u b dat abi na sandie
Posted: at 12-05-2009 09:57 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 25 26 27 [28] 29 30 31 ... 42

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)

  2. Heartbroken Father of 4 Recounts Sad Story of How he Discovered His Children Aren't His (VID)

  3. Ondo State Police Officer Called Out For S3xually Assaulting His Daughter Since She Was 10

  4. Nigerians to Pay Over N28,000 to Correct Date of Birth Error On Their NIN

  5. Kemi Badenoch Urges UK PM, Starmers to Adopt ‘Deportation Bill’, Mass Deportation of Foreigners

  6. Burial Arrangements For Delta State Governor’s Aide, Shimite Nwakalo Bello Has Been Fixed

  7. Stunning Photos From The 11th Edition of the AMVCA Awards Red Carpets


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions