milk my foot. we r talkin about reality u talkin about food.
dis wan wey u dey laugh like ramadam she goat so
no b wetin person get e go giv?
wich one com b reality?
me dey laff...? na your ramadam she goat laff b that ooo. me no dey laff like that abeg. wetin b milk self?
thx u my dear , dont mind him, he is only blabbing, money don enter him pocket, his party; pcpp, has won.
@ beauti4 see i need 2 check d skool wey u go
sotay u no no d difference between laff n cry
@tolexo ma dear money rules d world
my job don pay off, sotay na me dey supply milk.
Posted: at 18-05-2009 06:20 PM (15 years ago) | Upcoming |
|