kingcalors at 12-05-2013 09:47 PM (11 years ago) (m)
Dis OLAMIDE of a guy is just a total MAD guy. But i love his crazy ideas It only takes a mad man to have such crazy ideas. What he sees, people that are sane dont see it. My guy, keep up the crazy work but dont go total crazy cos i know sey if it happens na Angels wey dey strong like ANGEL GABRIEL go deliver am. No be those OKOLOGBO angels wey dem dey draw for valentine cards wey carry bow and arrow
Posted: at 12-05-2013 09:47 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Don't follow these entertainers, their mission is to promote distraction...Hip Hop is a religion, lyrics are the scriptures and we are the preachers says Kanye West....
Olamide, na olamide me na me, so i can't sweat and give the glory to satan, who dey sing? De ans' na olamide and who dey write the music? Dey answer na olamide again. Den i go suffer write music, enter studio, pay dem for production, do my record, i done become star, den satan go com say serve me i will give u any thing u want or i go delibratly dedicate myself to satan after i don hustle, struggle on my own without satan's help, kai kai na by den we go knw, if satan go fit come physical com fight me or na my fellow men em go send, u don ever ask urself say y i dey suffer.
Posted: at 12-05-2013 11:17 PM (11 years ago) | Newbie