jenny88 at 19-08-2009 10:43 AM (15 years ago) (f) yeah, now i can remember, General teeco........... abeg help me tell this girl make she no dey photocopy people oooooooooooooo Posted: at 19-08-2009 10:43 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
teeco at 19-08-2009 10:44 AM (15 years ago) (m) Right Away Jenny Baby
Posted: at 19-08-2009 10:44 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
you read it from General Teeco
which kind read it from general teeco.... quinzee posted this joke before you no be yesterday you post the photocopy? ehen.... Posted: at 19-08-2009 11:20 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 19-08-2009 11:22 AM (15 years ago) (m) ok
Posted: at 19-08-2009 11:22 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yeah, now i can remember, General teeco........... abeg help me tell this girl make she no dey photocopy people oooooooooooooo
see nne ehen, no let make quinzee hear wetin you just talk now ooo.... na her trouble you dey find so and am sure she will give it to you doubler... Posted: at 19-08-2009 11:27 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 19-08-2009 11:31 AM (15 years ago) (m) yeah, now i can remember, General teeco........... abeg help me tell this girl make she no dey photocopy people oooooooooooooo
see nne ehen, no let make quinzee hear wetin you just talk now ooo.... na her trouble you dey find so and am sure she will give it to you doubler... I am the General Remember?
Posted: at 19-08-2009 11:31 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
woman palaver me i no dey there..........
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 19-08-2009 11:33 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Gbravo at 19-08-2009 11:34 AM (15 years ago) (m) yeah, now i can remember, General teeco........... abeg help me tell this girl make she no dey photocopy people oooooooooooooo see nne ehen, no let make quinzee hear wetin you just talk now ooo....na her trouble you dey find so and am sure she will give it to you doubler... I am the General Remember? and commander in chief.. Posted: at 19-08-2009 11:34 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 19-08-2009 11:36 AM (15 years ago) (m) yeah, now i can remember, General teeco........... abeg help me tell this girl make she no dey photocopy people oooooooooooooo see nne ehen, no let make quinzee hear wetin you just talk now ooo....na her trouble you dey find so and am sure she will give it to you doubler... I am the General Remember? and commander in chief..  of the Joke Forum
Posted: at 19-08-2009 11:36 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
just2sexy at 19-08-2009 11:38 AM (15 years ago) (m) I don see am b4
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 19-08-2009 11:38 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
ok no broblem as jsexy will do.........
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 19-08-2009 11:39 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 19-08-2009 11:41 AM (15 years ago) (m) I don see am b4
Nothing do you
Posted: at 19-08-2009 11:41 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
just2sexy at 19-08-2009 11:42 AM (15 years ago) (m) Coolguy don reach 4 promotion general
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 19-08-2009 11:42 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
just2sexy at 19-08-2009 11:43 AM (15 years ago) (m) Oya promote am
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 19-08-2009 11:43 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
where u dey when will dey the coronation...
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 19-08-2009 11:46 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 19-08-2009 11:46 AM (15 years ago) (m) I don Promote am since yesterday na
Posted: at 19-08-2009 11:46 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yeah, now i can remember, General teeco........... abeg help me tell this girl make she no dey photocopy people oooooooooooooo see nne ehen, no let make quinzee hear wetin you just talk now ooo....na her trouble you dey find so and am sure she will give it to you doubler... I am the General Remember? and commander in chief..  so bcos him na general and command in thief, then he is entitled to photocopy abi? gbravo, you seems to me like a wuruwuru person oooo... Posted: at 19-08-2009 11:48 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Gbravo at 19-08-2009 11:50 AM (15 years ago) (m) he de 4 yaba Posted: at 19-08-2009 11:50 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 19-08-2009 11:51 AM (15 years ago) (m)
Posted: at 19-08-2009 11:51 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
quinzee4me at 20-08-2009 03:49 PM (15 years ago) (f) Godd i hate this guy @teeco Posted: at 20-08-2009 03:49 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |