Signs That You Are A Naijapals Oldie (Part 1) (Page 21)

Date: 07-08-2013 2:08 pm (11 years ago) | Author: Iyabo Alabi
1 ... 18 19 20 [21] 22 23 24 ... 39
- jossy4reall at 13-11-2013 07:55 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 13-11-2013 01:00 PM
Jossy wey no get head
Na him i go fear
See, alabi i no won beat u cause u be woman
Don't let me change am for u

me and u don dey play the same league ur mind come dey tell u say u don grab well well...I go tackle u hard for ur left leg make u know say dem get difference between capital B and cow leg

Posted: at 13-11-2013 07:55 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 14-11-2013 09:17 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 13-11-2013 07:55 PM
me and u don dey play the same league ur mind come dey tell u say u don grab well well...I go tackle u hard for ur left leg make u know say dem get difference between capital B and cow leg
oh boy stand up and look face
İ no dey folo u laff i go break ur jaw with stone o Roll Eyes

Posted: at 14-11-2013 09:17 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 14-11-2013 05:04 PM (11 years ago)
(f)
hehhehehe y stone?
wetin do ur hand?
fear fear
Posted: at 14-11-2013 05:04 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 14-11-2013 06:44 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 14-11-2013 09:17 AM
oh boy stand up and look face
İ no dey folo u laff i go break ur jaw with stone o Roll Eyes

I know say if u throw dat stone finish na run u go run....but may God forgive in advance cuz I will commit murder if I ever catch u,,,unless u go exile to ajanni and his boko haram brothers...then I fit go reinforcement and come back

Posted: at 14-11-2013 06:44 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 15-11-2013 08:31 AM (11 years ago)
(f)
hehe.. na world war II b ds?
Posted: at 15-11-2013 08:31 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 15-11-2013 10:26 AM (11 years ago)
(f)
>>>>>>>>>>>>>>>>>>>> i no follow
Posted: at 15-11-2013 10:26 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 15-11-2013 07:29 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 14-11-2013 06:44 PM
I know say if u throw dat stone finish na run u go run....but may God forgive in advance cuz I will commit murder if I ever catch u,,,unless u go exile to ajanni and his boko haram brothers...then I fit go reinforcement and come back
dis boy don join cult  Sad

Posted: at 15-11-2013 07:29 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 17-11-2013 07:18 AM (11 years ago)
(f)
u don c person wey pass u now u dey shout say e dey 1 yeye cult. deal wt it
Posted: at 17-11-2013 07:18 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 17-11-2013 09:15 AM (11 years ago)
(m)
Order from above  Cry

Posted: at 17-11-2013 09:15 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 18-11-2013 09:07 AM (11 years ago)
(f)
wetin make u dey cry now
in never come u don de cry
make i go beg am
Posted: at 18-11-2013 09:07 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 18-11-2013 04:07 PM (11 years ago)
(m)
On behalf of wu?  Angry

Posted: at 18-11-2013 04:07 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 18-11-2013 05:57 PM (11 years ago)
(f)
you na
Posted: at 18-11-2013 05:57 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 18-11-2013 06:00 PM (11 years ago)
(f)
y all of una dey sabi fear like ds? na only mouth una get
Posted: at 18-11-2013 06:00 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 19-11-2013 09:16 AM (11 years ago)
(f)
alabi oya make u go first.
Posted: at 19-11-2013 09:16 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 19-11-2013 11:57 AM (11 years ago)
(f)
i dey always dey front naaa
if troble dey, i go dey back
Posted: at 19-11-2013 11:57 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 19-11-2013 11:23 PM (11 years ago)
(m)
I seeeeee  Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 19-11-2013 11:23 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 20-11-2013 04:30 PM (11 years ago)
(f)
wetin u see
Posted: at 20-11-2013 04:30 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- justmak at 20-11-2013 04:40 PM (11 years ago)
(m)
 Cool 8)dz one no be joke abeg

Posted: at 20-11-2013 04:40 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 21-11-2013 05:19 PM (11 years ago)
(f)
wetin u dey speak abi wetin u dey write?
ur keyboard no complete?
Posted: at 21-11-2013 05:19 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 21-11-2013 09:12 PM (11 years ago)
(m)
rakelly if u know understand pesin language u beg ram make ram translate give u

Posted: at 21-11-2013 09:12 PM (11 years ago) | Hero
Reply
1 ... 18 19 20 [21] 22 23 24 ... 39

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)

  2. Ondo State Police Officer Called Out For S3xually Assaulting His Daughter Since She Was 10

  3. Heartbroken Father of 4 Recounts Sad Story of How he Discovered His Children Aren't His (VID)

  4. Kemi Badenoch Urges UK PM, Starmers to Adopt ‘Deportation Bill’, Mass Deportation of Foreigners

  5. Nigerians to Pay Over N28,000 to Correct Date of Birth Error On Their NIN

  6. Stunning Photos From The 11th Edition of the AMVCA Awards Red Carpets

  7. Burial Arrangements For Delta State Governor’s Aide, Shimite Nwakalo Bello Has Been Fixed


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions