alabi22 at 22-11-2013 07:54 AM (11 years ago) (f) check translation on ~ www.datguydonsmokeagain@wetinconcernu.com Posted: at 22-11-2013 07:54 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 22-11-2013 09:22 AM (11 years ago) (f) hahahahahha computer guru Posted: at 22-11-2013 09:22 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Alabi that site wey u give us na gay full there
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 22-11-2013 01:26 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 22-11-2013 02:47 PM (11 years ago) (f) hehehehehehe. u dont mean it. where dem from come? Posted: at 22-11-2013 02:47 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 22-11-2013 04:04 PM (11 years ago) (f) chai ! Posted: at 22-11-2013 04:04 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 23-11-2013 11:06 AM (11 years ago) (f) kai. na chai u go talk? Posted: at 23-11-2013 11:06 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 25-11-2013 07:35 AM (11 years ago) (f) e be like na dem...passing wit alacrity >>>>>>>>>>
kai naijapals... una mean ooo. una rily show me wen i first cum ds forum Posted: at 25-11-2013 07:35 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kai naijapals... una mean ooo. una rily show me wen i first cum ds forum
I was just minding the boundary
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 25-11-2013 10:35 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 25-11-2013 05:51 PM (11 years ago) (f) really? ok ooo Posted: at 25-11-2013 05:51 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hehehehehehe. u dont mean it. where dem from come?
lol i hear say den be jossy cousin
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 25-11-2013 05:55 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 25-11-2013 07:15 PM (11 years ago) (f) eheneh? where jossy? abeg con ansa 2 wetin expert talk hia Posted: at 25-11-2013 07:15 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I no dey follow mad people talk,,e go look like I belong to dia group
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 25-11-2013 08:14 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
eheneh? where jossy? abeg con ansa 2 wetin expert talk hia
alabi i no talk anyfin against mad pple o If dey come Me no get strenght to run o if u get. Alabi i beg tell dem back say i no talk anyfin
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 25-11-2013 10:09 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 26-11-2013 07:38 AM (11 years ago) (f) jossy & expert, y u na dey confuse una sef? na jamb & gce we dey talk? make una take una time oo Posted: at 26-11-2013 07:38 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
U no dey hear word? I said i no tall anyfin concerning mad pple Alabi i go wound u oo
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 26-11-2013 11:05 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
u see wetin I mean?,,small time na wound persin,,anywayz two of una dey d same boat only say one person 1st enter b4 the oda one
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 26-11-2013 12:12 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 26-11-2013 06:01 PM (11 years ago) (f) U no dey hear word? I said i no tall anyfin concerning mad pple Alabi i go wound u oo
u smoke? i sure say ds tn fall from ur mouth. no worry. na rakely i go call make she deal wt ur fcuk up Posted: at 26-11-2013 06:01 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 26-11-2013 06:03 PM (11 years ago) (f) u see wetin I mean?,,small time na wound persin,,anywayz two of una dey d same boat only say one person 1st enter b4 the oda one
jossy,cool down ok. but, wetin dey confuse u like ds? u chop snake? Posted: at 26-11-2013 06:03 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na snake u dey chop wen u confuse?,,datz for u shaa,,but me I no confuse
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 26-11-2013 07:22 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 27-11-2013 07:53 AM (11 years ago) (f) i neva chop chicken finish, na snake go dey chop. na like ds ur yeye reach? Posted: at 27-11-2013 07:53 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |