K
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 18-08-2013 07:25 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
i bow ooooooooooooo. abeg ask jossy nd ziegbo na them de sell am
abeg I no dey sell water ooo
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 18-08-2013 07:35 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
omomarty at 18-08-2013 07:37 PM (11 years ago) (f) u sure? but i see u nd ziegbo de sell water for one market naaaaaa Posted: at 18-08-2013 07:37 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Waiting for jossy reply...
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 18-08-2013 07:41 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
omomarty at 18-08-2013 07:44 PM (11 years ago) (f) k Posted: at 18-08-2013 07:44 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u sure? but i see u nd ziegbo de sell water for one market naaaaaa
no be me and zeigbo...., na ExpertTbright be d second person.....he come my house last week and carry some of my cloths go.....so na dat my cloth wey he wear dey confuse u.......na ExpertTbright be dat...ask Zeigbo he go tell u
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 18-08-2013 07:54 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 18-08-2013 10:15 PM (11 years ago) (m) u sure? but i see u nd ziegbo de sell water for one market naaaaaa
dis is an insult to me  its only jossy my boi wey dey sell am for go slow
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 18-08-2013 10:15 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dis is an insult to me  its only jossy my boi wey dey sell am for go slow u no get respect abi
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 19-08-2013 03:43 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
omomarty at 19-08-2013 08:47 AM (11 years ago) (f) no be me and zeigbo...., na ExpertTbright be d second person.....he come my house last week and carry some of my cloths go.....so na dat my cloth wey he wear dey confuse u.......na ExpertTbright be dat...ask Zeigbo he go tell u
y bright go come borrow ur cloth take go sell water? na wa ooooooo niajapal wan kill person sotey them come de borrow cloths Posted: at 19-08-2013 08:47 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 19-08-2013 08:49 AM (11 years ago) (f) dis is an insult to me  its only jossy my boi wey dey sell am for go slow okkkkkkkkk he de sell am 4 go slow y u de sell ur own 4 market........... na now i understand, una even share zones... Posted: at 19-08-2013 08:49 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
y bright go come borrow ur cloth take go sell water? na wa ooooooo niajapal wan kill person sotey them come de borrow cloths  he no even borrow them....he took my cloths without my consent...I just leave am bcuz I no say na only one clothe he get....but I no know say he wan wear my cloth dey sell for go slow..
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 19-08-2013 10:31 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 19-08-2013 12:40 PM (11 years ago) (m) wetin u cum mean now.. say u de pick clothes for go slow ...
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 19-08-2013 12:40 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
e mean say I dey share clothe give u and ur colleagues wey dey hawk for go slow
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 19-08-2013 02:23 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 19-08-2013 02:25 PM (11 years ago) (m) chie yaaa... nd u neva tell me say nna ur work.. dry cleaner
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 19-08-2013 02:25 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Now u know dat I am the new appointed Minister for Embassy environment cleaning here in the States......u got problem wit that abi u wan overthrow me
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 19-08-2013 02:48 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
no be me and zeigbo...., na ExpertTbright be d second person.....he come my house last week and carry some of my cloths go.....so na dat my cloth wey he wear dey confuse u.......na ExpertTbright be dat...ask Zeigbo he go tell u
ı zee!! as u don borrow psn the only cloth wey u get  na naked u dey sell ur own pure water sorry ragolıs water?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 19-08-2013 03:22 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
y bright go come borrow ur cloth take go sell water? na wa ooooooo niajapal wan kill person sotey them come de borrow cloths  so u blıv
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 19-08-2013 03:24 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 19-08-2013 03:30 PM (11 years ago) (m) Now u know dat I am the new appointed Minister for Embassy environment cleaning here in the States......u got problem wit that abi u wan overthrow me
new appointed Minister for Embassy environment cleaning here in the State of yeye right
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 19-08-2013 03:30 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
yes na we appoınted ram
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 19-08-2013 04:27 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 19-08-2013 04:38 PM (11 years ago) (m) which mean u are d prim-minister
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 19-08-2013 04:38 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |