1. Women can copy eerh/ wen a man is called Augustine woman say her own na Augustina.... if man ans Celestine woman say her own na Celestina if man say Justin woman go say Justina if man say Christine woman go say Christina if man say Emmanuel woman go say Emmanuella if man say Gabriel woman go say Gabriella so if man come come say Gorri wetin woman go ans...? oya add ur own
2.Boy; Baby what sup where ru? Girl; my dad asked his driver 2 drop me off @ school, wat about u? Boy; am sitting behind u in d bus dont pay, i v paid for u.
Posted: at 26-09-2013 11:17 AM (11 years ago) | Hero
francischi at 26-09-2013 11:26 AM (11 years ago) (m)
RAKELLY e be like say you no get work again... why u come de disgrace ur self like this huh?
You only live once, but if you do it right, once is enough"
Posted: at 26-09-2013 11:26 AM (11 years ago) | Hero
@rakelly- e be like say u don join dem dey smoke abi? @jossy- wich shit u wan make i pack, u no wear pampers? @francischi- thanks 4 speaking on my behalf (4 rakel's post) but whose mama u come dey find again? @expert- ur yeye na inbuilt. hehehehehehe... rakelly, i really had a good laugh with u guys jibes
Posted: at 26-09-2013 01:30 PM (11 years ago) | Gistmaniac