ExpertTbright at 1-10-2013 07:49 AM (11 years ago) (m)
My yeye people Happy independence iyam 53 years today
Post Reply
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 1-10-2013 07:49 AM (11 years ago) | Hero
u are 53yrs and so wat?....na u be the first to become 53yrs?.....idiotic Country like u....see ur head like bread wey dem soak for water
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 1-10-2013 09:38 AM (11 years ago) | Hero
Reply alabi22 at 1-10-2013 12:25 PM (11 years ago) (f)
e just dey big 4 nothing abi?
Posted: at 1-10-2013 12:25 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply alabi22 at 1-10-2013 12:26 PM (11 years ago) (f)
e just dey big 4 nothing abi?
Posted: at 1-10-2013 12:26 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply francischi at 1-10-2013 01:24 PM (11 years ago) (m)
we do see you, u are 53 years old, u never marry , no pikin, no family u still get mouth de tell people say u de 53 if i hit u ehhn. u go turn 15 by force
You only live once, but if you do it right, once is enough"
Posted: at 1-10-2013 01:24 PM (11 years ago) | Hero
Reply Toks-E at 2-10-2013 08:09 AM (11 years ago) (m)
53 years of foolishness
2.0.
Posted: at 2-10-2013 08:09 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
we do see you, u are 53 years old, u never marry , no pikin, no family u still get mouth de tell people say u de 53 if i hit u ehhn. u go turn 15 by force
u no get respect for ur country
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 2-10-2013 11:07 AM (11 years ago) | Hero
Reply
u are 53yrs and so wat?....na u be the first to become 53yrs?.....idiotic Country like u....see ur head like bread wey dem soak for water
i go tag u wit slap very soon
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 2-10-2013 11:09 AM (11 years ago) | Hero
Reply
53 years of foolishness
where u hearam?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 2-10-2013 11:11 AM (11 years ago) | Hero
Reply francischi at 2-10-2013 11:29 AM (11 years ago) (m)
i go tag u wit slap very soon
u better wake up from that sleep
You only live once, but if you do it right, once is enough"
Posted: at 2-10-2013 11:29 AM (11 years ago) | Hero
Reply rakelly at 2-10-2013 12:03 PM (11 years ago) (f)
in de under mama peter table de sleep
Posted: at 2-10-2013 12:03 PM (11 years ago) | Hero
Reply francischi at 2-10-2013 12:31 PM (11 years ago) (m)
huh?
You only live once, but if you do it right, once is enough"
Posted: at 2-10-2013 12:31 PM (11 years ago) | Hero
Reply rakelly at 2-10-2013 01:41 PM (11 years ago) (f)
na there i see am
Posted: at 2-10-2013 01:41 PM (11 years ago) | Hero
Reply francischi at 2-10-2013 02:27 PM (11 years ago) (m)
wetin em de do dere?
You only live once, but if you do it right, once is enough"
Posted: at 2-10-2013 02:27 PM (11 years ago) | Hero
Reply rakelly at 2-10-2013 05:02 PM (11 years ago) (f)
dreaming
Posted: at 2-10-2013 05:02 PM (11 years ago) | Hero
Reply francischi at 2-10-2013 05:51 PM (11 years ago) (m)
sharrrrrrrrrrrrrrrrrrap
You only live once, but if you do it right, once is enough"
Posted: at 2-10-2013 05:51 PM (11 years ago) | Hero
Reply
i go tag u wit slap very soon
dem neva take shit paint ur face b4 abi
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 2-10-2013 06:08 PM (11 years ago) | Hero
Reply
dem neva take sh*t paint ur face b4 abi
u be painter?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 2-10-2013 07:29 PM (11 years ago) | Hero
Reply
in de under mama peter table de sleep
wetin u find con dere
U con play with that thing again?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 2-10-2013 07:31 PM (11 years ago) | Hero
Reply
u better wake up from that sleep
ogogoro dey worry u
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 2-10-2013 07:32 PM (11 years ago) | Hero
Reply